Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HELP!!! I Am Pregnant With My Step Brother's Child (Page 11) on: 26-11-2012 06:16 PM
babe abeg try born that one so that u ca go for another
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HELP!!! I Am Pregnant With My Step Brother's Child on: 26-11-2012 06:14 PM
na wetin u want wey just reap, so wat do u want us to tell u, miss luver girl
3  Forum / Politics / Re: WTF: 5 Trillion Naira Stolen Under President Goodluck Jonathan’s Administration on: 26-11-2012 06:04 PM
no trouble at all
4  Forum / The Buzz Central / Re: 14 year old Favour Lucky wins Nigeria's Next Super Model 2012 (Page 4) on: 26-11-2012 05:47 PM
Senegal, na because your sis no win? Grin
5  Forum / The Buzz Central / Re: 14 year old Favour Lucky wins Nigeria's Next Super Model 2012 on: 26-11-2012 05:46 PM
baby u try joh
forget finness
6  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actress, Mercy Johnson Flaunts BIG Baby Bump In Latest Photos on: 23-11-2012 09:17 AM
Baby am proud of you, you are hero Kiss
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Illegal Donk Injections Leave Woman With No Legs!! (PHOTO) on: 13-10-2012 02:54 PM
guy i no bliv dis abeg
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 7 fraud suspects arrested, paraded in Anambra on: 22-02-2012 10:42 AM
dat is igbo man 4 u!dey do anythn 2 keep dia container full of money..bt stil dia governor na stingy guy
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 7 fraud suspects arrested, paraded in Anambra on: 22-02-2012 10:41 AM
dat is igbo man 4 u!dey anythn 2 keep dia container full of money..bt stil dia governor na stingy guy
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Chicken Thief Arrested, Paraded on: 22-02-2012 10:36 AM
na angry dey catch u or na thief dey ur blood ?call me plz i cn help u wit somthn good doing 4 ur up keep..08136053622 or 08026426457.e-mail:[email protected]
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Half Human, Half Snake Girl Found In Hotel Room In Warri on: 17-02-2012 12:26 AM
com all dis poster na fake i don b hear dis story 4 CNN nw u pple don update am here in 9ja u pple stp all dis u ar jst givn dis country a bad name
Pages: