Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 5
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / akpors!!! on: 29-10-2012 06:47 PM
* U dey do opening prayer 4
Night Club.
- Na God go slap ur mouth.
* U come back from dubai dey
form British accent.
- Na rat go chop ur mouth
* U be house boy u come dey
play Rick Ross - I am the Boss.
-4 where na.....mumu
* U dey add water to egg say e
go plenty when u fry am.
- Why u no add yeast join
am....olodo.
* U no go university, and u dey
find ur name for NYSC posting.
- Na yeye dey worri u.
* House dey burn, you wan use
gas do fire extinguisher
- Hahahahaha....u don die.
* U de say Terry G's music dey
inspire u
- unto which level!! madness
* U carry candle dey look for
where fuel dey smell from.
-continue u go soon see am
* U call MTN to tell dem sey ur
free
browsing has stopped working.
- Lolzzzzzzzzz... ..mad man
* When pastor talk say 'Do
something crazy for the Lord' u
come carry church offering run
- na who wan chase u?.....
* U read dis n u no wan share am
wit Ūя̲̅ padis wen u smile finish
- na only u de Stingy 2 d last...
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Y me on: 27-10-2012 08:51 PM
na dis ur joke swt pass....IJIOT!
3  Forum / The Buzz Central / Re: Rap Battle on: 20-12-2011 12:19 PM
hmmmmmmm, u guys gat talent, ah neva new diz forum existed, buh diz ur boy kuteprince, am typing, if u ar d best, add me on 2go wit prince1837,  buh let me type, its been long
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wait till I switch this finger to his mouth.” on: 16-12-2011 09:02 AM
shor blacky dwarf yeye goatish poster, yeye blacky boy,
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: YOU DONT KNOW SHIT on: 15-12-2011 06:40 PM
ok
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Is this an insult? on: 15-12-2011 06:36 PM
Quote from: duron on 15-12-2011 06:27 PM
NO, NA fcuk YOU
diz blacky b0y, wetn we do u? Even ur 40ne dy stammer, which 1 be fcuk again?
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: YOU DONT KNOW SHIT on: 15-12-2011 06:25 PM
Quote from: duron on 15-12-2011 05:56 PM
I NO KNOW SHIT MY BROTHER, I JUST KNOW THAT YOU ARE SHIT
u no knw shit bt u knw say i be cute shit, yeye blacky boy, u are f0ncused, sori! C0nfused human being
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: YOU DONT KNOW SHIT on: 15-12-2011 03:45 PM
Quote from: duron on 15-12-2011 01:07 PM
CUTESHIT U GET RUNING STOMACH?
u don c cute shit in ur lyf? Oya tel me d colour
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: YOU DONT KNOW SHIT on: 13-12-2011 05:14 PM
Quote from: zeigbo on 10-12-2011 08:11 PM
Hahaha
why ar u hahahaING??
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 20011 BEST JOKE on: 13-12-2011 05:10 PM
i go allest una o, and put una inside plison dilect!
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BLOW JOB on: 13-12-2011 05:06 PM
i wonda oh!
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DRUNK MAN AND A PRIEST on: 13-12-2011 05:03 PM
stephen, go chop fridge
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 20011 BEST JOKE on: 13-12-2011 02:07 PM
diz joke is unda d 1992 constitution of posted b4 jokes, sub section yeye
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BLOW JOB on: 13-12-2011 02:02 PM
Quote from: duron on 10-12-2011 08:00 PM
I WAN BECOME NAIJAPALS LEGEND
c ur pic, as blak as uyi, if fair person stand by ur side, una go be c0ke and fanta, u won become legend wit diz kind yeye post, U BE YEYE,ATURU,EWU,MUMU,EFI, SMALL STOUT,uyi. . . . . .hahaha, yeye cheif
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DRUNK MAN AND A PRIEST on: 13-12-2011 01:55 PM
chai! Yeye ppl don first me comment, muwa awaa!
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Sugar on: 9-12-2011 11:46 AM
Abeg, make una stog 2 dy sh0w al diz teeth, make i knw wetn dy smell here' wetn sef!
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A berber and his customer on: 9-12-2011 11:42 AM
Quote from: rakelly on  9-12-2011 11:33 AM
upgrading ur madness
yes o! Make e reach ur own state of yeyeism
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Jamie on: 9-12-2011 11:39 AM
I no go c0mment 4 diz kind rubbish yeye p0st, una n0 even c my username
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A berber and his customer (Page 2) on: 9-12-2011 11:34 AM
Quote from: rakelly on  9-12-2011 11:32 AM
i go give person belle here ooo Grin
ok na
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Deadly weapon on: 9-12-2011 11:33 AM
Mtchew============>
Pages:
[1] 2 3 4 5