akpors!!!

Date: 29-10-2012 6:47 pm (12 years ago) | Author: kuteprince okoagu
- at 29-10-2012 06:47 PM (12 years ago)
(m)
* U dey do opening prayer 4
Night Club.
- Na God go slap ur mouth.
* U come back from dubai dey
form British accent.
- Na rat go chop ur mouth
* U be house boy u come dey
play Rick Ross - I am the Boss.
-4 where na.....mumu
* U dey add water to egg say e
go plenty when u fry am.
- Why u no add yeast join
am....olodo.
* U no go university, and u dey
find ur name for NYSC posting.
- Na yeye dey worri u.
* House dey burn, you wan use
gas do fire extinguisher
- Hahahahaha....u don die.
* U de say Terry G's music dey
inspire u
- unto which level!! madness
* U carry candle dey look for
where fuel dey smell from.
-continue u go soon see am
* U call MTN to tell dem sey ur
free
browsing has stopped working.
- Lolzzzzzzzzz... ..mad man
* When pastor talk say 'Do
something crazy for the Lord' u
come carry church offering run
- na who wan chase u?.....
* U read dis n u no wan share am
wit Ūя̲̅ padis wen u smile finish
- na only u de Stingy 2 d last...

Posted: at 29-10-2012 06:47 PM (12 years ago) | Newbie
- zeigbo at 29-10-2012 07:28 PM (12 years ago)
(m)
U dey post dis thing for naijapals Na pb4

Posted: at 29-10-2012 07:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- micc at 29-10-2012 08:06 PM (12 years ago)
(m)
I c
Posted: at 29-10-2012 08:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 29-10-2012 09:03 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes ı no CC anytn  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes

Posted: at 29-10-2012 09:03 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 29-10-2012 11:28 PM (12 years ago)
(m)
Na u sabi

Posted: at 29-10-2012 11:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jessymic at 30-10-2012 10:03 AM (12 years ago)
(f)
ok poster we don hear..... for ur mind now u don post joke mtchewwww
Posted: at 30-10-2012 10:03 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jessymic at 30-10-2012 10:03 AM (12 years ago)
(f)
wat has akpors got to do wit this pb4   Huh? Huh?
Posted: at 30-10-2012 10:03 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 30-10-2012 11:05 AM (12 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 30-10-2012 11:05 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions