Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH: I Will Get Married To Another Beautiful Woman In December - Okotie Boasts on: 1-07-2012 11:03 PM
Pastor !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Na so u 4 take rule nigeria?
Dat one 4 be free hand 4 u, ur major agenda 4 bi to marry a new wife after every one month and divos d oda one. Make God help u oooooooooooooooooooooooo.
Pliz, reliz doz u call ur members, advis dem make dem go 4 true church Angry go serve God so dat dem go go heaven, no bi d kind one wey u de go(HELL)
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Can two age mates marry one another? on: 31-01-2011 05:56 PM
Dis forum na 4 people wey get sometin to talk, no bi robbish! Shooooooooooooo!
3  Forum / The Buzz Central / Re: Mike Ezuronye White Wedding Pictures on: 31-01-2011 05:54 PM
mike, i de wish anybody wey marry happy married life, and na so i de wish u too. Make u make sure say ur own no go bi like d oda story wey we de hear 4 dat una nollywood. But come o mike, i be like say na woman senior u o. Undecided Huh? Shocked Sad
4  Forum / The Buzz Central / Re: My mom would have died prematurely if I’d married Timaya –Empress Njamah on: 31-01-2011 05:47 PM
when people talk, odas go laugh.So, na dat club i de o.Make God helep all of una wey de act, una nid deliverence.
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Perfect Answers To silly Questions on: 31-01-2011 05:32 PM
Those were funny indeed
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Who says that education can puta ast to marriage? Girl! Na understanding on: 28-01-2011 08:01 AM
I min say the 2 fit happen.But girl, if u think say u too young, make u go school o na d same man go call u illiterate later. Mau, make u too de patient and learn to trust. Nobi everybody bad.
Pages: