Please Mr.Badeh respect yourself , if other,s are blind I am not So it took six years to order and deliver weapons So what do you do in the barracks, play draft So all the army barracks in our great country do not have enough weapons to fight ever since Ask Asari if you don't know how to get weapons
A very foolish man, he died for nothing.. A shame to de police force for allowing him go close to de bomb, not geared up.. My dear, na bomb we dey talk abt oo! No be BANGER No proper training, u think is just to carry a gun and wear de uniform.. Sry for his family dats all.. Dat is what i call a foolish HERO!!! He was ust after his promo..tion :'(
:'( :'( godfather or bedfather?? Stupid girl, let me be ur BEDFATHER and i will buy u a brand new HUMMER JEEP 2014 model.. tick tock :'( :'( I have even stopped watching ur movies.. :'( :'( :'(
Meeeeeeeeeeeeeeeeen!!!!!! >which kind shit be this?? Na wetin our people like be dat, make someone dey fool dem.. Dat e gramma, e go put am 4 pocket first.. Or when e see de BOKOS, make e speak dat gramma to dem.. Na de crowd i srry 4, even if de guy dey abuse dem mama, dem no even know.. De guy cannot fool us... So make
TonTO ToNto!! Oh girl na o E don reach like this.. Na this one ghana people dey call (ABOA FUUN) dead animal... If u no get advisers at u get ur own eyesssssssss :'( U stief like EDO Statue... Who tell u say make u wear dat thing E go better no worry...............................
Well my people e belike say dem think say dem dey talk to their kids 4 house Na only 9ja police dey carry arrested criminal to escort dem go search him house.. it,s a big shame and dey still have de right to wear dat uniform Chai Jona dey phyuk up big time :'(