Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Your girlfriend fees on: 10-12-2009 04:50 PM
well as for me na two ways if the babe eye dey chook well well then i no get choice am sorry i no fit send am...but if na good babe Roll Eyes wey deserve am oooo i go first give am belle then we do marriage before i sponsor am.IN THAT WAY I KNOW THAT THE GOOD GIRL WILL NOT GO BAD LATER  Wink  Grin
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kaduna prostitutes offer free sex...lol on: 29-11-2009 10:01 AM
all those people wey they ask the guy why the guy come dey tell them wetin una too find come here abi na person dey control una mouse for una? I HATE PRETENDERS GUSHHHHHHHHHH
3  Forum / Relationships & Romance / Re: hey on: 8-08-2008 01:01 AM
you too hey how you dey?and wats up with you ? are you new or wats up wit your hey?
4  Forum / Relationships & Romance / Re: need a friend on: 8-08-2008 12:54 AM
you need a guy or a babe and at what age you know you shouldnt have 4gotten that?you can reply me on [email protected]
Pages: