Quote from: orjiwolo on 2-08-2012 12:01 AM
Travel lodge ke? hmm person wey no know go think say travel lodge na big hotel, the hotel de charge 19 pounds per night and na the equivalent of 2000 naira /night hotel for naija 
u be olodo of d highest other and alphabetical others if true true d hotel dey charge 19 pounds as u claim so for ur mumu head 19 pounds is 2000 naira abi.....olodo.....anyway i will help u 19pounds is 4750 naira.