Gloria gloria, i sure say e don tey when you eat meat last; but come to think of it this policeman dey look gloria so tey him ear commot for him head, him no hear say na tigeress him wan go arrest before he leave the station? Shame on you oga olopa i sure say if you get wife sef she go dey beat you sedon for your head! Ha haa haa ...