Winch, winch ooo..winch. south african winch. who tell una say na him be the first african to go inside moon ? for BENIN and CALABAR, na every day grannies dem dey go trow and frow. if na lie, make una ask ADAMS OSHEMOLE or I GO DIE.
O boy, see as your mouth smell come out from your keyboard...and i they suspect say ur sense too tie join ur keyboard too as u type this yeye words for here..
