I go revenge for ya stupidity,ur generation go forever dey cause u for ya mumu act..you never phyuk her before niii or wetin dey btw her legs dat's special,or wetin dey for her chest or na the tube tube tube wey den dey use cover am frick u..God no fit forgive u not to talk ya family....
Den no die jor,the gal na mamiwata she take hin boyfriend go do charm under water niii for fame...where dem bodies if den die..lol,I sincerely pity guys nowadays dying for gals,wen u no b city hunter or spider man...beautiful tins kill,reason am wella before u act like sey u won shoot film...may his soul RIP,waste of talent.
What a waste of talent and waste of soul,u commiting sucide is an unforgiveable sin in the eyes of the lord...The rate of suciders instate now is becoming too high,the government should do something o
To all those who r blasting these sex workers,@least they doing it for money...what of all those phyuking around for free,urgalfriends animasahun nko??