dem pursue una from una country...its better to stay in naija than to subject yourself to this
make u help me ask them, this slavery mentality still full africans mind, e day pain them say oyibo people ban slave trade so them come day force themselves enter slave. make u ask them wetin dem 1 do for spain no pass d same manual labour wen dem day do for their country i sorry for them