Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 3-06-2019 11:19 AM
iz dat man nt married?Ahahha na waoo craz woman dst man no love her he is too cold to her.Maybe they are just friends.
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 1-06-2019 01:18 PM
Man must survive.people are just evil u wan put innocent person 4 trouble.Arrest d person 4 naij.Then if u get here u warn d person.
23  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 1-06-2019 01:13 PM
so na so small,small she too don join d club of B.Mamas.Since she get belle and love dey make una marry naaaa?But on a second thought,They are till very joung.Most especially david.Take ur time abeg cos all these joung girls can b funny.Reach 30+b4 u think to marry
24  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 1-06-2019 01:13 PM
so na so small,small she too don join d club of B.Mamas.Since she get belle and love dey make una marry naaaa?But on a second thought,They are till very joung.Most especially david.Take ur time abeg cos all these joung girls can b funny.Reach 30+b4 u think to marry
25  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 31-05-2019 01:05 PM
Dis guy don shine ur kongo i tell u.How u take know say him prick small?Him no do wetin u ask am?him disappoint u
26  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 30-05-2019 09:31 PM
All these years na now him jump out from one koro wan claim right,or watever.Were u dey wen d woman dey take care of d children alone?So na now u get mouth?Mr man abeg shame no catch u woman wey born children 4 u atleast u 4 comot shame 4 her face cos of children.No..... u no do am.Abeg just go back to d hole where u been dey hide till now
Pages:
1 [2]