Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Relationships & Romance / POSTED WITH MOBILE APP on: 7-08-2019 04:05 PM
rubbish so na hide hide una do reach 50yrs.wen una don scatter una immediate family.
2  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 5-08-2019 01:27 PM
3  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 8-07-2019 07:53 PM
see where she dey pose sef na public toilet b all those ohhh
4  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 6-07-2019 08:21 PM
dem wan wear tight naaa...
5  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 3-07-2019 07:59 AM
so na sense u tink say u get so?Na so ur mates take blow?Thunder fire u dia 4 even tinking to tanish someones image.u are a desperate and dangerous people need to stay clear frm u.
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 3-07-2019 07:52 AM
Haba dis is too much naaa...respect God and dress well to his House
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 3-07-2019 07:51 AM
Na all dez kind of women dem dey punch 4 house and dia papa go still tell dem to stay in d marriage
8  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 15-06-2019 04:55 PM
Person wey no get sense.I been tink say as born she go change 4 wiaaaa.......i don tell am make she dtop all dez talk talk.Over-do,wrong people around her,carry man/woman b her best friend forgetting say na man she born, dis woman matter don taya person.Open her wide mouth dey talk nnsense abt her pikin papa.brain no tell her say e go boomerang?stupid woman.
9  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 12-06-2019 06:21 PM
na waoo u no produce film again?the school wey u say u go 4 wheresef again ohhhh..........Uk abi na America.Na beauti products e end put?
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 10-06-2019 09:53 PM
G.M.O CASSAVA
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 10-06-2019 10:43 AM
Catch them,tie them like RAMS jampack d whole of dem and send them back home to meet oda rams like them.
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 9-06-2019 04:54 PM
Delta state again?
13  Forum / Politics / POSTED WITH MOBILE APP on: 9-06-2019 08:44 AM
Ehhhh she is free.....
14  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 9-06-2019 08:42 AM
Quote from: kingcalors on  9-06-2019 08:42 AM
What's that rubbish on Tonto's bum? Oh my God...can someone tell her to quickly remove that expired Pam oil she injected on her bum before it burst on her.
Dem go tell u say na shape
15  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 9-06-2019 08:41 AM
Dis girl dey  real craz
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 3-06-2019 11:42 AM
i go organise some sisis inside cell make dem dey rape u 2ice everyday.
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 3-06-2019 11:42 AM
i go organise some sisis inside cell make dem dey rape u 2ice everyday.
18  Forum / Politics / POSTED WITH MOBILE APP on: 3-06-2019 11:34 AM
black people and their black minds.Oya make una arrest am cos its a crime danage govt properties nonsense.wen him enter d house it was ok 4 him but leaving it like dis shows dat man has evil mind
19  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 3-06-2019 11:26 AM
U as u b now wetin u don learn 4 life? close mouth enter house no bring disgraz to ur pikin again uusah,Ur mouth no dey close,ur character na wa,ok d one wey u come dey do now wey dey scatter my brain na d one wey u carry confused human (bob)say na ur paddy u know say na bad evil spirits.u varry am enter ur house knowing fully well say ur pikin na boy.O girl open eye advice ya sef well ohhh b4 u dey talk of oda parents
20  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 3-06-2019 11:26 AM
U as u b now wetin u don learn 4 life? close mouth enter house no bring disgraz to ur pikin again uusah,Ur mouth no dey close,ur character na wa,ok d one wey u come dey do now wey dey scatter my brain na d one wey u carry confused human (bob)say na ur paddy u know say na bad evil spirits.u varry am enter ur house knowing fully well say ur pikin na boy.O girl open eye advice ya sef well ohhh b4 u dey talk of oda parents
Pages:
[1] 2