Ahahahaha person wey no dey pay anything, no bills no rentals nothing nothing you come tell am make me comont na wa oo abeg turn off the light make I sleep joor...
I no blame them, Na my useless Nigerian leaders I blame. If Nigeria good we fit get this kind of insult form all this people. If na Yankee man dey work for UK, go back home come back, them fit the use am plan like this, All this after WHO declares Nigeria Ebola free. No worries e go better, Abeg turn off the light make I sleep joor