Show Posts
Pages:
1 ... 271 272 273 [274] 275 276
5461  Forum / Relationships & Romance / Re: Can u??? on: 3-06-2009 08:59 PM
if its truelove ....wy not but if nah brush brush..men me go jus hide am....dont get ittwisted,.....
5462  Forum / Relationships & Romance / Re: Has Any one ever tried Frences Kiss? on: 3-06-2009 08:53 PM
hmmmmm.....uy kiss na kisss do it well it becomes french/frences kiss..abi......ahhh
5463  Forum / Relationships & Romance / Re: How do u know u are in love ? on: 3-06-2009 08:44 PM
men u jus know it...if u are not u will be tinkin of negative but if u are u go dey feel like say u dey rong place if u no c dat gal....u know...
5464  Forum / Relationships & Romance / Re: First Kiss? on: 3-06-2009 08:41 PM
ma hat wan fall..ahh the girl jus jar..she avoid me for like 4days then we jus continue fron were we stop...u know
5465  Forum / Relationships & Romance / Re: Check out this picture. on: 3-06-2009 08:40 PM
shey e dey for face...abeg..make we hear word.....
5466  Forum / Relationships & Romance / Re: Can someone steal a kiss ? on: 3-06-2009 08:32 PM
omo dem yapa oooo....ahhh no wonder u dey still kiss......
5467  Forum / Relationships & Romance / Re: What is the best thing a person could do while kissing you? on: 3-06-2009 08:31 PM
nefa let go...explore all the part......i mean efry...hehehe
5468  Forum / Relationships & Romance / Re: catch ur spouse flirting with ur sibling, wetin u go do? on: 3-06-2009 08:28 PM
i go jus disoewn them...nahh..i go carry dem go shush...make we pur holy water...hehehe......
5469  Forum / Relationships & Romance / Re: whats ur romantic weakness on: 3-06-2009 08:26 PM
not important.........
5470  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Men Suck on: 3-06-2009 08:18 PM
ahh naijapals....una don spoil finsh.....me go jus yarn say e get wan spanish waor cleanito..mean say to klean..........may be na to kleanito before inserto.......u know
5471  Forum / Relationships & Romance / Re: What are the pride of a woman? on: 3-06-2009 08:17 PM
her skin and lips...............mm..mm..mmm
5472  Forum / Relationships & Romance / Re: make una talk on: 3-06-2009 08:14 PM
it depends..........if we undastand we self......we discuss..but if e happen we go jus jar....
5473  Forum / Relationships & Romance / Re: is it right for a male frend to buy undies as a gift for a female frend? on: 3-06-2009 08:10 PM
men it is alrite but wen a guy buys u undies for the first time and e fit u .....mmm...dat guy na bad guy....its ok to buy stuff like that u know if she is ok ..its ok
5474  Forum / Relationships & Romance / Re: My conditional love on: 3-06-2009 08:08 PM
no be small tin ooooo.......jes pasin
5475  Forum / Relationships & Romance / Re: guys and gurls on: 3-06-2009 08:06 PM
talk yrue ..u no fit see jerusalem...sooo u go look the up and lower chamber wether e suit ya taste abi.....kai but this guy....mmhhhh
5476  Forum / Relationships & Romance / Re: Would You? on: 3-06-2009 08:03 PM
if its a memorial....me go fex ...if she dey count.....me go fex...but if she go burn am me go help am..........wy she go wan kip old guy pics...mmmmmm
5477  Forum / Relationships & Romance / Re: she said NO! fine Boys r HEART breakers? on: 3-06-2009 07:58 PM
wy do fine boys have this probs....men guy jus convince am.....u know how we dey do am....but if she still they fear then takeoff....make u no get insecurity for ya relationship
5478  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm dating a gurl with 53 b/f on: 3-06-2009 07:56 PM
dat babe na gbese...guy jus complte that numba ...see if u will be the last becaues b4 we get sometin we go do trial and errro...but take off if u no fit......
5479  Forum / Relationships & Romance / Re: Can long distance relationships work? on: 3-06-2009 07:51 PM
it wont work if the chik is not koin to ma domain ...but if she is men its aite
5480  Forum / Relationships & Romance / Re: If Your Proposed Spouse Impregnated Your Best Friend A Week To Wedding? on: 3-06-2009 07:46 PM
jus takeofff....cos soona orlater the yarns go still come up soo...jus take off.......
Pages:
1 ... 271 272 273 [274] 275 276