this mallam no fit kil me wit laff..........why must he commit suicide in public so pple go see him n' get help.............stupid mallam............he don mis 75 virgins
they re not yet married , must she rush discussing abt change of name? for me she has some hiding agenda, love of money and prestidge that wasnt urs,get married first and ask for surname
but mind u that these are part of things discussed during courtship .
WHAT IS SHE DOING IN THAT MAN'S HOUSE IF SHE REFUSES TO ANSWER HER HUSBAND'S NAME...? IS BETTER SHE REMAIN IN HER FATHER'S HOUSE AND RETAIN THEIR FAMILY NAME.....VERY SIMPLE
na very day them dey ask me this question..what do u for a living...i don lia tire,..if u no lia them no go follow u nah ..so na to lia and get what u want ..girls loves lia ...i tell some say me be doctor..and i even tell some say i be foolballer ......and them follow me go house oooo..so tell them wetin them want to hear ,,good job ,,,thats all..u carry go .....but no go tell your girlfriend say na me tell u ...just play your game oooo..
hey Young ma,talk 4 ur sef.....if u go fit liv witout woman....me i no fit liv..... d thing tire me ohh................maybe dem no gree d guy so him come vex 4 dem.........or him wan become rev. father....lol udi Mmadu a eje go eji Ncha gbagbu onwe ya [/quo
But bro !! Moment of truth, If you no dey chop that thing, You dey miss small natural vitamins that suppose to dey refresh your body gradually gradually , I no mean or say make you dey die for the thing, But make out little time or get just one portable fine chica bomb, that will be massaging your 3rd leg. No b small thing, U go still like am
yes ,depend on the matter on ground,some people might take it as weakness or advantage on you,sometime you need to stand on ground to defend your action
so do u need to defend actions that put u in a wrong standing ?