Show Posts
Pages:
1 ... 61 62 63 [64] 65 66 67 ... 70
1261  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: up chelsea on: 5-03-2009 05:43 PM
Quote from: Kristiantus on  4-03-2009 10:03 PM
Quote from: kido123 on  4-03-2009 10:01 PM
na red una go see... no be blue..
kido welcome.... how today now? wetin you bring come?
nothing dey for house to eat....

U no get food for una house
1262  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: up chelsea on: 5-03-2009 05:38 PM
Quote from: Kristiantus on  4-03-2009 10:03 PM
Quote from: kido123 on  4-03-2009 10:01 PM
na red una go see... no be blue..
kido welcome.... how today now? wetin you bring come?
nothing dey for house to eat....

U no get food for una house
1263  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 3-03-2009 06:27 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 20-02-2009 01:55 AM
Quote from: degreatest2 on 19-02-2009 04:54 PM
iphie wetin do your mouth? i no dey around oh, i just say make i halla una for here! i dey make money somewhere so i can have dinner with iphie!!!!!

greatest no they deceive ur self oooo no be she they 4 that pic oooo...anyway..u fit don go check in profile i no trust 4 that one... Grin



i don check am 2
1264  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: up chelsea on: 3-03-2009 06:18 PM
na waooo
1265  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: up chelsea on: 3-03-2009 03:08 PM
Wetin una come mean iphe
1266  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: luv 4 he-goat on: 3-03-2009 03:03 PM
na wa oo for u pipu
1267  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: up chelsea on: 1-03-2009 12:39 AM
Quote from: size1 on 27-02-2009 10:30 AM
Quote from: iphie on 26-02-2009 02:54 PM
Quote from: lyinka on 26-02-2009 01:58 PM
Good. ThAnK God SaY I sEE TrUe CheLseA FaN Here

hw him no go b chealsea fan........if u look am him b like chealsea bottle self

group of agbero, perosoko, olokada etc




u wey de pray 4 me na u kom de insult me 2day, no yawa

Why she no go insult you
1268  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: New Survivor - TEXAS STYLE on: 27-02-2009 01:23 AM
Well wetin. WEtin concorn anyone who say you vote for OBAMA shey den go pay u for voting
1269  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I DON COME AGAIN OHH OOH............Kennycynth on: 27-02-2009 01:20 AM
Quote from: degreatest2 on 26-02-2009 09:10 PM
Quote from: emmymth on 24-02-2009 11:50 AM
WELCOME BACK.I LYK READING UR COMMENTS AND POSTS.SO HW WAS D VILLAGE U WENT TO?IT'S NECESSARY ONCE IN A WHILE.
who be dis? wetin this one dey yan fr mouth? Rezi where u dey?
I tyre for this kind people self
1270  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: luv 4 he-goat on: 27-02-2009 01:15 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 26-02-2009 10:03 PM
lol...may God 4giv the woman..
Amen
1271  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: up chelsea on: 27-02-2009 01:14 AM
Quote from: iphie on 26-02-2009 02:54 PM
Quote from: lyinka on 26-02-2009 01:58 PM
Good. ThAnK God SaY I sEE TrUe CheLseA FaN Here

hw him no go b chealsea fan........if u look am him b like chealsea bottle self

group of agbero, perosoko, olokada etc

hahaha na person you dey talk to like this I go report you
1272  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROOM 37 on: 26-02-2009 02:06 PM
LOL
1273  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Igbo Brother on: 26-02-2009 02:04 PM
Quote from: iphie on 26-02-2009 01:29 PM
Quote from: Kristiantus on 26-02-2009 01:18 PM
Quote from: herdeysohjy on 26-02-2009 01:08 PM
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
wetin?

dem dey fry egg ontop him head

I SUSPECT ALSO
1274  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Children In Church on: 26-02-2009 02:02 PM
 Wink Wink Wink Wink Wink
1275  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: up chelsea on: 26-02-2009 01:58 PM
Good. ThAnK God SaY I sEE TrUe CheLseA FaN Here
1276  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / up chelsea on: 25-02-2009 11:24 PM
kudos to all chelsea fans here
1277  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: RINGY! RINGY!! RINGY TONE!!! on: 25-02-2009 11:21 PM
Tell me again say the boy don turn into GSM phone abi wetin you mean
1278  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Age Activated Attention Deficit Disorder on: 25-02-2009 11:20 PM
lol
1279  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Igbo Brother on: 25-02-2009 11:17 PM
i tyre oooo
1280  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: the retarded scientist on: 25-02-2009 11:13 PM
Quote from: iphie on 25-02-2009 03:52 PM
Quote from: lyinka on 25-02-2009 10:18 AM
Quote from: Gwhy on 24-02-2009 07:47 PM
Quote from: Toks-E on 24-02-2009 06:07 PM
Quote from: degreatest2 on 24-02-2009 10:01 AM
Quote from: iphie on 24-02-2009 09:53 AM
Quote from: degreatest2 on 24-02-2009 09:43 AM
Gwhy, what do u have to say about dis? na true?

he has no comments right now.......thank u av a 1derful day
ah ah , why u no wan make the guy talk na?

na im wife na

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm

Shey you no fit respond to that why hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm

WHEN I DEY TELL UNA SAY NO COMMENT, ALL OF UNA FEEL SAY UNA GET MOUTH..........@TOKS E I GO BEAT U OOOOOOOOOOOO, U FIT CARRY UR PERSON GIVE MAD SCIENTIST, MAKE BECAREFUL BE YA NAME OR ELSE

Hope say you no won use this against anyone here because me I dey fear oooooooooooooooooooooooo
Pages:
1 ... 61 62 63 [64] 65 66 67 ... 70