Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 04:10 PM
Quote from: moak on 5-03-2009 04:04 PM
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 03:59 PM wetin.... ... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum... i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke.. you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... N E X T..... |
abeg i cum, you cum, all us cum... yeye....
lmao ........ the funniesr thing about this page is kris's quote