bigbaby,,,anyfood......i dey come
hurry let me order
wat toppin do u want
Nawa oh! have you two come to sell food here or buy or probably its not the kind of 'food' we all know dat ure talking about here. hey! why squarting in dat pics abi e get as e dey do u?
eheeheheh
na hunger dey catch us and we wan chop pizza as e bi say i too lazy to cook
and i was squartin coz i was tired and trust me u dont wana know wat i was doing b4
why not take a keke napep down here make i quench your hunger and by d way its safe tellin me wat u did b4 squartin, nobody will see except me. HEY FELLA MEMBERS ABEG MAKE UNA NO READ D FOLLOWIN REPLY OH! see?