Really everything about Nigeria tire me now, as i was planning to come home and look for a girl to marry after separating with my white woman here... na im una go dey show me this kind thing,maybe its better i remarry another white here oooooooo
Broda u dey talk of marriage....no go find girls pregnant use your talent spam born better child forget all this girls..all of them now na ashawo including my sister's for those wey go talk say i no get sister..no woman now wey dey pure.