No money spent on quality education is a waste and d best any parent can give to a child is quality education..... Na people wey no know d value of education dey talk rubbish... Make unasef see d skool una go dey proud say una pikin dey go dat skool..