Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 04:01 PM
kristanus, u promise me heaven n earth now favvy they sob.
wetin dey happen now
wetin now... which time i promise you heaven... shey i be baba God wey i go promise you heaven... see omotoyo, no scatter my family planning with favvy oo..
Oh my Giod, what should i believe now....eheheh! Kris...tell me its a lie..lmao
its a lie favvy.. i swear she out to ruin our family planning... :'(