i actually dunno what to say.....but i think Kennee is making sense....the whities lose respect so fast but the blacks aint like dat, the respect is always there.
carry am comot around that kin 3pm wen sun dey shine wella den make u kneel down for main road tell am sey u like am wella, sey u don dey try let am know sey u like am wella.........
Why do pple attach so much importance to pple they meet at places like .... the airport.... 5 star hotel... places like V.I ... or london... or better still in a modified mama put (eateries).
I fall somebody hand for Yenagoa and was so interesting.
Abeg make we understand wetin you dey try talk.....