Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 83
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: definition of SWOT Check it out on: 9-03-2011 12:15 PM
Quote from: stephen153 on  9-03-2011 12:12 PM
HMMMM FLOURISH
U BE THE WIFE OR NEIGHBOUR'S WIFE  Huh? Huh? Huh?

she is d wife
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: definition of SWOT Check it out on: 9-03-2011 12:09 PM
mmmmmmmm i wonder
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Na Expiry Date I dey finnd on: 9-03-2011 12:03 PM
she dey try remind us, na wetin b ur own self?
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: na second hand dey last on: 9-03-2011 12:02 PM
 Huh? Huh? Huh? Huh?
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: She is my mother on: 9-03-2011 11:54 AM
na from PB4 persoon dey migrate go, so mk una take am easy
26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: sexy goat (Page 7) on: 9-03-2011 11:43 AM
Quote from: chicanorose on  9-03-2011 11:35 AM
Quote from: iphie on  9-03-2011 10:58 AM
a very sexy goat look lyk d very sexy poster, would look luvly nd delicious in a pot of goat meat pepper soup or nnkwobi Tongue
now i understand, so u are from abiriba where they eat human beings eh?Huh?Huh?? oye ara

babes, y u no talk since na, i fo chnage my mouth, i bin tynk say d goat na ur pet i no knw say na u o,  becus i remember as my mama teach me say nd goat head dem take dey do nkwobi not human head...tanx 4 d 411 Grin
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i will be back on: 9-03-2011 11:37 AM
i dey imagine weting u go write 4 dis exam wey u want go write o
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: sexy goat (Page 7) on: 9-03-2011 10:58 AM
a very sexy goat look lyk d very sexy poster, would look luvly nd delicious in a pot of goat meat pepper soup or nnkwobi Tongue
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BLACK CHINESE BABY on: 9-03-2011 10:29 AM
baby burn becus kitchen hot nd cook burn
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HEHEHEHEY...YOUGHORT !!! on: 7-03-2011 04:41 PM
 ;Drotflmao, dats a gud one
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My son toy gun on: 7-03-2011 04:25 PM
rotflmao dollymacy, i no go surprise if na u b d mumu son o
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: sins (Page 4) on: 7-03-2011 04:16 PM
babe, but ur tory no finish o, u suppose tell us who b d person wey shout d papper pls, dat way we go try repent
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MESS COMPETITION on: 25-08-2010 02:14 PM
Quote from: Kristiantus on 24-08-2010 05:34 PM
Quote from: sydneyiyke on 24-08-2010 05:26 PM
Quote from: onyiis on 24-08-2010 08:06 AM
if everyone in the stadium died apart from the winner , how did u get the news ................lol

becos his other name is Mr. IGBEDE GBUN GBUN .....
Grin Grin Grin Grin Grin

infact u r ryt, he droped d bomb
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wicked employee on: 25-08-2010 01:54 PM
hw i wish say na my boss o, chei
35  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: no read am oh. on: 25-08-2010 01:51 PM
posted 1000000000000000000000 tyms b4, nd it was beter d way it was, y u remix am self?
36  Forum / Relationships & Romance / Re: BOYS ARE STUPID THROW ROCKS AT THEM!!!!! on: 25-08-2010 01:38 PM
Quote from: desiresluv20 on 25-08-2010 01:22 PM
OK

PLS THROW STONE @ POSTER
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: what women would do if they had a penis for a day on: 25-08-2010 01:30 PM
POSTER U R COMPLICATED, BUT RYT
38  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AMUSING LITTLE SERMON!!! on: 25-08-2010 01:27 PM
HEY FANCY CARROT, EAT UR MEAT
39  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OGA POLICE on: 25-08-2010 01:25 PM
OFFICER, ARREST THY SELF
40  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Ostrich on: 12-08-2010 02:57 PM
stupid man, oloju kokoro
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 83