Show Posts
Pages:
1 ... 80 81 82 [83]
1641  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PIZZA on: 4-02-2009 02:42 PM
hahaha...........olodo interprizes.........una no sabi pisa abi........ogbeni wetin be dat ya name pisa na agege wey dem press e com flat like frying pan....u com put boli nd epa wit alibosa ati epo pelu ororo ati tomato pelu eja ati eran..........cmbine am u go get pisa...........wit pusa 4 toilet *smiles*.........abeg make una enjoy........
1642  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEAUTY GET LEVEL NOW!!!! on: 4-02-2009 02:26 PM
u sure say u self no follow dem go d nite schl.......nd na d man wife fine pass afterall, him talk say words alone can not explain ....... u wan go pammy village.........u no whether dem dey chop human head..............
1643  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: VIDEO on: 4-02-2009 02:18 PM
d guy get ipitombia
1644  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Just Like Mom on: 4-02-2009 02:11 PM
den get serious family issues...next babe wey manny go get, him brodas nd sistas no go like am.........nd d 1 after dat him dog no go like am until manny enter ground..............ha ha ha ha ha
Pages:
1 ... 80 81 82 [83]