Lols! This happens when Jona was forming to be better than Alhaji Buhari Anyway enjoy this crazy dance step from one of Buhari's Son when his father won APC ticket.
Lols! This happens when Jona was forming to be better than Alhaji Buhari Anyway enjoy this crazy dance step from one of Buhari's Son when his father won APC ticket.
Buhari go catch this people, una go lean so tey the bone go show for una body...OTEDOLA wey steal our money still dey talk, ur daughter she say she be DJ wey she no fit mix one single track, na she go put you for trouble with all dis picture she dey post. We dey come back home, una go hear am soon . Even DANGOTE sef, we go break your monopoly..una dey use our money dey buy private jet. BUHARI said , " IF HE WIN, ANYBODY WEY DEY FEAR, MAKE HE LEAVE NAIJA SHARP SHARP" but make I tell una say I get house for sale for MEXICO, CUBA, ARGENTINA AND CHILE , make you contact me and buy now before BUHARI win. Because if una buy from UK or USA, dem go hand you over to Buhari government. Remember wetin to IBORI and ALAMEISEIGHA....Na only una go waka come o.