Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HOW DO YOU WANT TO SPEND YOUR WEEKEND. on: 4-09-2010 11:31 AM
well as 4 my own weekend,na me wit my new babe, jus dey look 4 who go bollow me some cash to buy drink....
   plz can u bollow me some money?
2  Forum / Relationships & Romance / Re: JUST ONE NIGHT!!! on: 31-08-2010 09:46 AM
well,if na me i will test her with one,den if she is sweet i can nw go 4 d secound and 3th,,,
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Excessive Jealousy on: 30-07-2010 11:43 AM
if u say mak we pick race,,den hw about if d man na ur husband u go still pick d race or if na ur wife?  teacher abeg how i go do dat one?
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pregnant Woman Dies After Fight With Husband on: 30-07-2010 11:31 AM
guy wait mak i tell u waiting u no no,,,u say nomata enytin man no sopose to beat his wif abi?   ok ,wat of if na she 1st giv u 2slaps waiting u go do?  abi u nava c whera woman dey chess her husband comot for house,,,,,,,dey tell us hera say d 2fight,but den no come tell us how d fight tak start,,d woman no wan giv d man food ,or d woman first heat d man,,,,,mak u tink am ooooooooo.......
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pregnant Woman Dies After Fight With Husband on: 30-07-2010 10:53 AM
bt some woman to dey fine trouble if den get belle,  no b so i go toast one last night, she com dey tell me say weda if i no c say she carry belle for a man? i reply her say,how i wan tak kno say na belle u carry,becs i dey tink say na water or d food wey she eat dey show 4 her belle,,,but to be sincera am not insuport of man beating his wife,,,but woman mak una no dey do enyhow ooo,even if say ur husband no too holle pepe,,,u fit come mak i bollow some,,,,
6  Forum / Relationships & Romance / Re: if ur exbabe comes around u when she is married on: 28-07-2010 09:14 PM
eeeehhh,4 my own side oo,,if na she come by herself we go do enytin wey she want,,but i no fit go to her becs she is already married,,but if na she carry herself come,,,,i baw 4 u ooo,,,,we go start from whera we stop b4......
7  Forum / Politics / Re: Nigerians living abroad can’t vote –Jonathan on: 28-07-2010 09:03 PM
if i may ask ,,waiting conserning agboro with over load,,,abegi make i hear word like say na my vote den wan count,,,look mak i tell u,weda u vot or nt,na who go win go stil win,,,,,,
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Redeemed Pastor Arrested Over N8m Fraud on: 28-07-2010 08:48 PM
na becs of dis type of tin,mak me dey go out with all my money......hehehehe...u wan kn how i dey do am,i dey put all my money 4 my  pocket if i dey go,,,,,,i no jus wan story,,if u put money 4 bank na still wahala,,,,,abi e beta mak i jus eat all my money 4 one day?
9  Forum / The Buzz Central / Re: P-Square's Peter acquires gun shooting skills on: 27-07-2010 01:05 PM
ok,u dey ask if i go fit shoot a fry abi?,dont worry i go answer u dat question wen i com to ur house dis night...if i com dia say i no c d rajaa,,,,jus bear it in mine say wahala dey...u no c ur worwor face wey u dey show people hera,,,
10  Forum / Sports / Re: West African Footballer of The Year on: 25-07-2010 03:02 PM
i jus tire 4 una oo,,who even dey talk of yakubu 4 dis place?okey mak i ask u dis one question, YAKUBU na a footballer name answer me? u don ever hear say footballer dey bear YAKUBU EHHH? abeg mak den giv me dat aword insted of YAKUBU abi na waiting be his name-------
11  Forum / Relationships & Romance / Re: tripping 4 a guy! on: 24-07-2010 08:54 PM
bt we 9ja we sabi gossip shaa,   i wish d world go fit give d best gossipers aword na we go wina am ooo...... i jus tire....
12  Forum / Relationships & Romance / Re: tripping 4 a guy! on: 24-07-2010 08:48 PM
d truth is clear,if u love a man jus go and tell him sey u love am, abi u no hear waiting african china talk,he say enybody wey i jus like mak u run to tellam say u like am ,,,jus giv me his or her E-mail addres mak i help u.....infact i no get time 4 gossip ,,........HISSSSSS......but at same time how e go be if na ur wife or girlfriend toast 4 d first time?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Nigerian Couple With White Baby on: 24-07-2010 05:40 PM
if u say no problem na him b say ur own wife go born white 4 u too,,,u don c whera monkey dey born goat,or dog go born rat?   if dat one dey 4 ur place e no dey my side,,,,d tin be say mak d woman use her church mine tell her husband who get d child, mak she no tell me ooo,becs i no wan hear...........okey if na so why those wey dey 4 naija hera no dey born white?
14  Forum / The Buzz Central / Re: When Bleaching Goes Wrong: Eucharia Anunobi on: 24-07-2010 04:59 PM
u c waiting i dey talk,nw 2of u wan fight becs of dia angel's beauty,,,she still prety and she is not-----------9ja all dis na to show say we no get work oo,,,,
15  Forum / The Buzz Central / Re: When Bleaching Goes Wrong: Eucharia Anunobi on: 24-07-2010 01:32 PM
the issue be say,wen she no do dis we dey gossip her,so as she com do dis one nw,mak we kukuma gossip well well abi?
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / h on: 24-07-2010 01:18 PM
u c why i dey always dey mine my own BIZ,i been say i no go gossip again,but na una dey put words in my mouth,but i go try after dis one i no go gossip again, wait ooo,dis one na small tin,my own be say mak e nobi say d man first get woman wey no like am 4 house because she go jus use dis chance to leave him go,,,,,
17  Forum / The Buzz Central / Re: P-Square's Peter acquires gun shooting skills on: 24-07-2010 11:50 AM
nawaa,4 dis men self,den go trrow money away in USA jus to learn hw to shoot gun, HISS waiting come be my own work hera? y den no come mak i teach den hw to do dat,,na only bullets den go buy ,den no go pay enytin,,,,WELL mak den com back quick com join d group as den don go learn d biz well 4 abroad.i dey dey wait 4 dem....
18  Forum / The Buzz Central / Re: When Bleaching Goes Wrong: Eucharia Anunobi on: 24-07-2010 11:21 AM
mak we 4gt dis gossip, if ur wife go fit born white child 4 u and u no fit talk,den tell me waiting wrong if dis woman go change herself to white woman?.......
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / oohh on: 23-07-2010 07:00 PM
eny body wey den carry come back,mak he or her no worry atall,becs BETTER BIZ FULL, guns dey 4 army robber and better bullets,and if na kidnapping u wan still join all dey so no cry sey den deport u okey?   EEEH BOBO WICH AREA WE DEY GO TO NIGHT? BROss WAIT MAK DAY DACK SMALL ..OKEY..
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Nigerian Couple With White Baby on: 23-07-2010 06:32 PM
BABY BOOF OOO,IF U BORN WHITE CHILD FOR ME U GO GO BRING WHO GET THE CHILD OO,BECS I KNOW MY PARENTS AND UR OWN PARENTS AND ALL OF US ARE BLACK PEOPLE, SO NO JUS TRY AM ATALL,,,JUS GIV ME DAT BLACK MONKEY DAN WHITE CHIKEN OKEY..BECS IF U BORN BLACK SAY I NO TALK,MAYBE TOMORROW U GO BORN ASH OR GREEN BECS U DON FIRST BORN WHITE AND I NO TALK....SO JUS GIVE ME WAITING I GIVE U 4 PEACE TO LEAN OO..
Pages:
[1] 2