Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 32
61  Forum / Politics / Re: i don't have accounts or any property abroad, can u say same?...Jonathan. on: 26-11-2010 08:26 AM
wat he said is true that is why come to build his own house and open accounts in abroad.
 abi ? they are birds of a feather
62  Forum / Relationships & Romance / Re: WOMEN FORUM on: 24-11-2010 08:02 AM
I did not se wat dey are doing.
maybe they whisper to each other, or try to measure their back yards. abi?
63  Forum / Education / Re: 2 Students Invent Fueless Power Generator on: 24-11-2010 07:45 AM
FOR WHICH GOVERNMENT, NAIJA Grin?
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NDLEA seizes N150m cocaine from Brazil on: 22-11-2010 02:37 PM
IF CAT CATCH RAT WITH FISH, HIM GO EAT RAT, HIM FIT EAT THE FISH ALSO ABI MY PALS? Huh?
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Most beautiful tribe in Nigeria are/is............. on: 22-11-2010 02:25 PM
Quote from: Ebubem on 22-11-2010 01:54 PM
Ibo is the most beautiful tribe in Nigeria.

U fine wey U come hide ya wowo face
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Whats your biggest fear? on: 19-11-2010 03:22 PM
Quote from: solojaro on 19-11-2010 03:09 PM
Hum, O boy I fear Woman, and I fear person who no fear woman. Grin Grin Grin
  pesin need to put him thing inside wel wel ooo or.....
67  Forum / Relationships & Romance / Re: ****women in heels***** on: 19-11-2010 03:21 PM
U sabi rite?
68  Forum / Relationships & Romance / Re: His wife says CAPITAL NO. on: 19-11-2010 03:08 PM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 12:48 PM
Quote from: onyiis on 19-11-2010 11:20 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:46 AM
Quote from: onyiis on 19-11-2010 10:40 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:25 AM
Quote from: Treasure2 on 19-11-2010 10:17 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:12 AM
Quote from: mezkaz18 on 19-11-2010 08:18 AM
onyiis and tresure so I comot una join loveit dey yab me as una like, abi ? Huh? Huh?
change that pic or you go for make over..np women don dey run for this site.....

make d guy no hear wetin you talk oo, bcs he go craze 4 you
The guy sef no dey hear, my people say if u see man, u go look e face b4 u go talk, na which face we go look for here b4 we talk?
non of there above just close your eyes dey talk to am  or you carry like this Cool dey talk to am.....i even dream bad dream last night.


Wetin come happen in the dream ?
I hope no be the wedding ceremony  Grin Grin Grin Grin
cheii! tufiakwa chukwu ekwela ka ngwere gba aji...you wicked oooo so na this kind thing you dey wish for me hmm i see..


no no no !!! nobe ur wedding but the poster own  Grin Grin Grin Grin Grin
aha! now i can relax huuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu  Wink but poster i hope you go re think...cuz to marry grandmama wey no go fit perform or even give pikin hmm na big wahala  oooooooo
69  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Whats your biggest fear? on: 19-11-2010 03:00 PM
ma biggest fear na  to give woman bele
70  Forum / Relationships & Romance / Re: hairyness on: 19-11-2010 02:58 PM
bush or obama , make idey neat sha
71  Forum / Relationships & Romance / Re: ****women in heels***** on: 19-11-2010 02:50 PM
heels or  no hill  it does not get my atention
72  Forum / Relationships & Romance / Re: Girls & Xmas Season on: 19-11-2010 09:53 AM
Quote from: Treasure2 on 19-11-2010 09:50 AM
See poor man. U change ur sim card.
Y you dey follow me around?
make U tell me say U L*** me, even if I no gree,
 no wahala

73  Forum / Relationships & Romance / Re: Girls & Xmas Season on: 19-11-2010 09:48 AM
I don change my Sim card last week
74  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do we fall in love? on: 19-11-2010 09:03 AM
una dey fall in love bcs LO-OKRO dey una leg. for me I never fall in love.
75  Forum / Relationships & Romance / Re: NIGERIAN GIRLS & PROSTITUTION. WHAT DO U SUGGEST? on: 19-11-2010 08:26 AM
Nigerian prostitute are in UK
but bcs UK no  dey joke with tax so they are in disguise.
na we go tell U
76  Forum / Relationships & Romance / Re: His wife says CAPITAL NO. on: 19-11-2010 08:18 AM
onyiis and tresure so I comot una join loveit dey yab me as una like, abi ? Huh? Huh?
77  Forum / Relationships & Romance / Re: His wife says CAPITAL NO. on: 18-11-2010 05:09 PM
pals  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
78  Forum / Relationships & Romance / Re: why are Guyz not satisfy on: 18-11-2010 05:06 PM
Quote from: onyin on 18-11-2010 04:16 PM
And later when they are ready to settle,they will start looking for good girls.Like say God go send one from heaven come.Its not worth it,but its their life.

na so dem de do ooo
79  Forum / Relationships & Romance / Re: His wife says CAPITAL NO. on: 18-11-2010 05:01 PM
so U dey advise ya brothers make dem dey do am abi ?
80  Forum / Relationships & Romance / Re: His wife says CAPITAL NO. (Page 9) on: 18-11-2010 04:51 PM
Quote from: Treasure2 on 18-11-2010 04:49 PM
Quote from: mezkaz18 on 18-11-2010 04:41 PM
Quote from: ILOVEIT on 18-11-2010 04:23 PM
tell am if the brainless poster go understand..hiss
so na dis thin U dey do for abroad eh!!???

Na obodo oyibo we dey call am
yes na d ibo name?
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 32