mezkaz18 at 18-11-2010 04:13 PM (13 years ago) (m) tre tre take am easy dey laff b4 your laff go finish ooo U dey toast tresure abi, bcs U see say she dey eye me??? Posted: at 18-11-2010 04:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 18-11-2010 04:15 PM (13 years ago) (f) Reply |
mezkaz18 at 18-11-2010 04:16 PM (13 years ago) (m) U dey wink me abi Posted: at 18-11-2010 04:16 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ILOVEIT at 18-11-2010 04:19 PM (13 years ago) (m) tre tre take am easy dey laff b4 your laff go finish ooo U dey toast tresure abi, bcs U see say she dey eye me???how a beautiful lady like her go dey eye a beast like you
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 18-11-2010 04:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 18-11-2010 04:21 PM (13 years ago) (m) @POSTER ABOKI WEY COME FROM RWANDA, NO DEY POST RUBBISH FOR HERE AGAIN OOO,,,,, U NO NO SAY NO BI ONLY NAIJA DEY HERE? NO DEY KNOCK JOB FOR PPLE OOOO.WHY U DEY MAKE THOSE ONYIBO DEY SHINE THEIR EYES NA? I BOW TO U OOO Posted: at 18-11-2010 04:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 18-11-2010 04:23 PM (13 years ago) (m) tell am if the brainless poster go understand..hiss
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 18-11-2010 04:23 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mezkaz18 at 18-11-2010 04:24 PM (13 years ago) (m) tre tre take am easy dey laff b4 your laff go finish ooo U dey toast tresure abi, bcs U see say she dey eye me???how a beautiful lady like her go dey eye a beast like you dis my pic na wen I dey go obodoyibo, if U see me now U go bow. if U think say na lie ask xena Posted: at 18-11-2010 04:24 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ILOVEIT at 18-11-2010 04:27 PM (13 years ago) (m) tre tre take am easy dey laff b4 your laff go finish ooo U dey toast tresure abi, bcs U see say she dey eye me???how a beautiful lady like her go dey eye a beast like you dis my pic na wen I dey go obodoyibo, if U see me now U go bow. if U think say na lie ask xena really! who be xena but you forget say monkey wey dey carry go obodoyibo wan he come back na the same monkey e go still be
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 18-11-2010 04:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 18-11-2010 04:28 PM (13 years ago) (f) U dey wink me abi
lollll Posted: at 18-11-2010 04:28 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mezkaz18 at 18-11-2010 04:30 PM (13 years ago) (m) @POSTER
ABOKI WEY COME FROM RWANDA, NO DEY POST RUBBISH FOR HERE AGAIN OOO,,,,, U NO NO SAY NO BI ONLY NAIJA DEY HERE? NO DEY KNOCK JOB FOR PPLE OOOO.WHY U DEY MAKE THOSE ONYIBO DEY SHINE THEIR EYES NA? I BOW TO U OOO
make U GBACHAM ARU na so that I go close my mouth Posted: at 18-11-2010 04:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
the wife must cooperate at all cost o. who go benefit most from the proceeds? no be she! Posted: at 18-11-2010 04:32 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
50scent at 18-11-2010 04:33 PM (13 years ago) (m) THE MAN ABOKI OR WHATS THE NAME
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 18-11-2010 04:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mezkaz18 at 18-11-2010 04:36 PM (13 years ago) (m) the wife must cooperate at all cost o. who go benefit most from the proceeds? no be she!
na U talk tru , 4get all dis pretenders . god go bless U jare Posted: at 18-11-2010 04:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mezkaz18 at 18-11-2010 04:41 PM (13 years ago) (m) tell am if the brainless poster go understand..hiss
so na dis thin U dey do for abroad eh!!??? Posted: at 18-11-2010 04:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ILOVEIT at 18-11-2010 04:44 PM (13 years ago) (m) tell am if the brainless poster go understand..hiss
so na dis thin U dey do for abroad eh!!???hahahahaha you no well at all,that shit ain't for me ok..
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 18-11-2010 04:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 18-11-2010 04:49 PM (13 years ago) (f) tell am if the brainless poster go understand..hiss
so na dis thin U dey do for abroad eh!!???Na obodo oyibo we dey call am Posted: at 18-11-2010 04:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mezkaz18 at 18-11-2010 04:49 PM (13 years ago) (m) tell am if the brainless poster go understand..hiss
so na dis thin U dey do for abroad eh!!???hahahahaha you no well at all,that shit ain't for me ok..
Y you say I dey spoil biz for people ?? Posted: at 18-11-2010 04:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mezkaz18 at 18-11-2010 04:51 PM (13 years ago) (m) tell am if the brainless poster go understand..hiss
so na dis thin U dey do for abroad eh!!???Na obodo oyibo we dey call am yes na d ibo name? Posted: at 18-11-2010 04:51 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ILOVEIT at 18-11-2010 04:58 PM (13 years ago) (m) tell am if the brainless poster go understand..hiss
so na dis thin U dey do for abroad eh!!???hahahahaha you no well at all,that shit ain't for me ok..
Y you say I dey spoil biz for people ??ehen naa some people dey try to survive naa...you claimed to be in obodoyibo and you dey post this kind thing
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 18-11-2010 04:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mezkaz18 at 18-11-2010 05:01 PM (13 years ago) (m) so U dey advise ya brothers make dem dey do am abi ? Posted: at 18-11-2010 05:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |