Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Poisonous amala meal on: 13-10-2010 10:27 AM
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked :'( :'( :'( u go see dis one no go concern my goverment ooo,na electoin dey there mind now .GOD ALMIGHT WILL JUGDE THEM,IDOIT PEOPLE.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cecelia Ibru - JAIL on: 11-10-2010 09:57 AM
Na 10 years dem surpose to give this woman,if to say na poor man now,dem go give am life imprisonment.GOD GO SUFFER YOU OLE OLOJUKOKORO. SEY DEM TELL U SAY DEM DEY SPEND MONEY FOR HEAVEN NI.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Federal High Court sitting in Lagos, sentenced cecilia ibru to prison on: 11-10-2010 09:53 AM
 Angry Angry Angry   see weyting dey happen for my country,if poor man steal 50,000 naira,na two years dem go give am o,see person wey steal billions of naira see weyting dem give am,na god go suffer Federal High Court.
4  Forum / Sports / Re: Bolton Wanderers part ways with defender Danny Shittu on: 4-09-2010 02:54 PM
helo bros you don try ur best,just leave the phyuking rest.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet The Four Richest Nigerian Pastors. on: 23-06-2010 10:09 AM
god knows best. :'(
6  Forum / The Buzz Central / Re: Listen to timaya REBIRTH Album on: 3-06-2010 09:23 AM
egberi papa you are too much
Pages: