Show Posts
Pages:
1 ... 214 215 216 [217] 218 219 220
4321  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: John Okafor Speaks on Nkem Owoh's Kidnap and Other Issues on: 19-11-2009 07:15 PM
WHICH GUY?
4322  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian President Names New Chief Justice on: 19-11-2009 06:44 PM
E DON TEY WEY I DON DEY CRAZE NA. I DON RETIRE BUT MAYBE U STILL DEY.
4323  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girl, 13, Raped by Brother-in-Law on: 19-11-2009 06:39 PM
Quote from: teeco on 19-11-2009 06:20 PM
$19,000 USD

OK, HOW DO U WANT TO HAVE IT NA?
4324  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OKEY BAKASSI BEING POLITICIAN. on: 19-11-2009 06:36 PM
Quote from: Casoul on 19-11-2009 06:16 PM
Hia!!!

Quote from: teeco on 19-11-2009 06:16 PM
Kia

WHY UNA DEY SHOUT LIKE MALLAM WEY DEY REAR COWS?
4325  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian President Names New Chief Justice on: 19-11-2009 06:28 PM
UNA TOO DEY CHOP GWORO FOR OFFICE.
4326  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Swine Flu Flies Into Nigeria...... Pals Beware on: 19-11-2009 06:27 PM
i dey marry nigerian so she invited me here.
4327  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian President Names New Chief Justice on: 19-11-2009 06:22 PM
OOOOOOOH WHY HAUSA PEOPLE NA? PRESIDO NA HAUSA, CHIEF JUDGE NA HAUSA, WETIN NA?
4328  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: John Okafor Speaks on Nkem Owoh's Kidnap and Other Issues on: 19-11-2009 06:13 PM
AKI AND POPO? OMG, AM DYING OVER HERE, INSTEAD OF AKI AND POPO THEN LET THEM DROP THE SEAT FOR SAM LOCO EFE, HOW U TAKE SEE AM?
4329  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 70 yr old man jailed for battering wife over sex on: 19-11-2009 06:08 PM
COMMA
4330  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nkem Owoh, Aka Osuofia Freed For N1.4m To Balance N100k on: 19-11-2009 06:05 PM
OK
4331  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nkem Owoh, Top Nollywood actor kidnapped on: 19-11-2009 06:02 PM
HE HAS BEEN RELEASED DEAR, SO U AND UR FAMILY SHOULD GO AND BY HIS NEW FILM(THE KIDNAPPERS) AND HIS MUSIC ALBUM (AM BACK)
4332  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria: Edo Chief Judge Dies in Hotel Room on: 19-11-2009 05:51 PM
HMM EX-WIFE, NAWAOO
4333  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girl, 13, Raped by Brother-in-Law on: 19-11-2009 05:48 PM
I WAN RECORD MY ALBUM, HOW MUCH?
4334  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Do anyone know how to set uo an online shop on: 19-11-2009 05:43 PM
Quote from: shine1177 on 19-11-2009 03:30 PM
Quote from: babypalm on 19-11-2009 11:49 AM
Hello house, i am a small business owner and i am looking to explore the opportunity of selling my goods to as many people as possible online, does anyone knows how to go about it. What shopping cart is the best and which payment system is advisable.
Thanks
[/size][/size]

You no go carry ur thief system commot here 419

HEY THIS GUY WAN SCAM FELLOW COUNTRY MEN.....EYAA.
4335  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girl, 13, Raped by Brother-in-Law on: 19-11-2009 05:40 PM
RECODER
4336  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Swine Flu Flies Into Nigeria...... Pals Beware on: 19-11-2009 05:37 PM
SWINE FLU....HMMM THANK GOD AM NOT A NIGERIAN.
4337  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria: N3.3 Billion Fraud - EFCC Moves to Arrest Abia Governor's Wife on: 19-11-2009 05:29 PM
Quote from: divineproject on 19-11-2009 03:24 PM
I hope they BITE dis time.....am tired of these BARKS and no BITE........oh I dey miss somebody for EFCC

Quote from: Mr-World on 19-11-2009 03:31 PM
WHO U DEY MISS?

Quote from: teeco on 19-11-2009 03:35 PM
Malam Ribadu
4338  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria: Edo Chief Judge Dies in Hotel Room on: 19-11-2009 05:15 PM
HMM OGA AND MADAM
4339  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girl, 13, Raped by Brother-in-Law on: 19-11-2009 05:10 PM
Quote from: divineproject on 19-11-2009 04:26 PM
hahahaha.......oya poster come out for now, but no find my trouble again oo, becos I get many people wey go cover my back for me...Diplo, shebi na true?

DP I NO BE POSTER.
4340  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girl, 13, Raped by Brother-in-Law on: 19-11-2009 05:08 PM
Quote from: diplomatik on 19-11-2009 04:28 PM
for sure DP   i even wan shoot him self..but na the love i had  for him b4 way make me leave him  now ...  Lips Sealed Tongue Grin

SHEBI I TALK SAY U LOVE ME, OK NOW MAKE I TELL U, SAUL REPENTED TO PAUL LIKE WISE OTHERS, ME SEF IF U CALL ME ONUORAH I GO VEX 4 U, BCUZ I DON REPENT TO Mr World AND WE GET PROGRAM FOR CHURCH  SO AM INVITING U OVER, HOW U SEE AM? LOL
Pages:
1 ... 214 215 216 [217] 218 219 220