but when actually did this disvirgining of a thing took place...?before or after...?
e no mata, wetin mata be say, im friend don chop the meat go still ch,op am again anytime im like.
abi u no sabi say once you chop a girl, chopping her the 2nd time no dey take much talk.......... u go simply say ''make we do like b4 na'' thats all
there is a difference,...... its like u eat the meat before paying for the food...or u eat what another customer reject..or u eat the meat that one of the workers already tasted....
myra, U bad oh. See how U analyse the thing. I dey feel U wella.
Dont bother Ur head on what is not. Just be Urself, know who U are dealing with (if any), leave others and keep having fun. It's an advise! I wan reach the other end abeg.