Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Promises More Attacks ON Nigerians (Photos) + JIHAD (Page 6) on: 18-06-2011 08:14 AM
Quote from: slimben on 17-06-2011 08:12 PM
   u be wawa
thanks dan dolo
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Promises More Attacks ON Nigerians (Photos) + JIHAD (Page 3) on: 17-06-2011 08:17 PM

MESG FROM GEN. SANNI ABACHA.
chai,pelow Nigerians,so u wan talk am for me say na woman dey rule nigeria now,that is too bad.na one police inspector cry come meet me for hell fire wey i dey dey take lunch /gari wit salt/ say dem don trow bomb kil am o. walahi i dey fray/pray/ say make God give me just two days leave 4 dis hot place wey i dey make i con teach madam jo wey dey fower por naija how to deal with situations like dis.so felow nigrians,pray make God grant my leave.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Promises More Attacks ON Nigerians (Photos) + JIHAD (Page 3) on: 17-06-2011 08:08 PM

MESG FROM GEN. SANNI ABACHA.
chai,pelow Nigerians,so u wan talk am for me say na woman dey rule nigeria now,that is too bad.na one police inspector cry come meet me for hell fire wey i dey dey take lunch /gari wit salt/ say dem don trow bomb kil am o. walahi i dey fray/pray/ say make God give me just two days leave 4 dis hot place wey i dey make i con teach madam jo wey dey fower por naija how to deal with situations like dis.so felow nigrians,pray make God grant my leave.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Immaculate Photos Of Her Excellency; Patience Dame Jonathan on: 9-06-2011 07:31 PM
DAAAAAAAMN!!!! DAME,PLEASE CAN YOU BE MY SUGAR MUMMY???KUDOS!! Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin Grin Grin Grin
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NAVAL OFFICER BEATS CARPENTER TO DEATH on: 9-06-2011 07:23 PM
Quote from: waco on  9-06-2011 01:22 PM
It has been a cat-and-mouse kind of existence – the Naval personnel being the cats while the civilians around them are the mice. The relationship is dogged by one incident after another, of civilians being harassed, intimidated, beaten up, maimed so much so that members of the public are beginning to question loudly enough what the Navy are doing in the state.

The physical assaults have become so common they hardly make news anymore.
                                                          source   GUARDIAN                    The story is too long and i am not into long things.
                    Our uniform men must stop this civilian brutality.
 
                                  If that Naval officer come my way,
                                       i will make use of my akpuobi well.  
     


THOSE PEOPLE ARE SO HEARTLESS,EVEN IF RAMBO WERE A CIVILIAN IN NIGERIA,UNIFORMED MEN WILL STILL RIDE HIM.THE RIGHT WORDS FOR U,MY BROTHER IS KEEP OFF THEM. :'( :'( :'( :'( Huh?.YORUBA PEOPLE ALWAYS SAY THAT "FI TI KESARI FUN KESARI" MEANING GIVE WHAT BELONGS TO CEASER TO CEASER. THE WORST THAT WILL HAPPEN TO THEM AT THE END OF THE DAY IS FOR THEM TO BE COURT-MARTIALED.NA NAIJA WE DEY O!!!
Pages: