ajanni at 9-06-2011 08:44 AM (13 years ago) (m) wetin your small pikin know sef, otherwise , you will realise dey no dey use dat kind thing on people like me extra -ordinary i just dey pity you sef , if not , i for destroys your entire village within just a few seconds Posted: at 9-06-2011 08:44 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
bomsiluv at 9-06-2011 08:57 AM (13 years ago) (f) wetin your small pikin know sef, otherwise , you will realise dey no dey use dat kind thing on people like me extra -ordinary i just dey pity you sef , if not , i for destroys your entire village within just a few seconds
See u, u get strength? Na only mouth u get. U wey bi lyk kpanla. Come and engage in a fight with me an see what I would do to your black face. I go re-arrange your face as tinka dey re-arrange basin.Wen I finish with you, na sack bag your ppl go take carry your bones. Posted: at 9-06-2011 08:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 9-06-2011 09:09 AM (13 years ago) (f) am here now
Who called you? Posted: at 9-06-2011 09:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CelineA at 9-06-2011 10:15 AM (13 years ago) (f) Her Excellency is a very beautiful woman. make she dey it na God bless her. Posted: at 9-06-2011 10:15 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Stanley400 at 9-06-2011 07:21 PM (13 years ago) (m) very impressive-am impressed Posted: at 9-06-2011 07:21 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
bonjiman at 9-06-2011 07:31 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 9-06-2011 11:34 PM (13 years ago) (m) bad boy , wife of the leader? Posted: at 9-06-2011 11:34 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
I TANK GOD FOR HER. SHE IS A LUCKY WOMAN! Posted: at 10-06-2011 09:38 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
giftmurphy at 10-06-2011 03:12 PM (13 years ago) (f) yeah lucky indeed!!! Posted: at 10-06-2011 03:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
vinduke at 12-06-2011 06:18 PM (13 years ago) (m) She's ok and nice don't complain ajanni, she can't dress as you like ok, she may dressed as others like, she's cute. Posted: at 12-06-2011 06:18 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
guy4life1 at 12-06-2011 11:08 PM (13 years ago) (m) MONEY IS GOOOOD Posted: at 12-06-2011 11:08 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
guy4life1 at 12-06-2011 11:12 PM (13 years ago) (m) NNE YOU ARE SO GOOD Posted: at 12-06-2011 11:12 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cutiecool at 13-06-2011 01:29 PM (13 years ago) (m) Beautiful Shorts by TY Bello, Looking very cute if I must say. Posted: at 13-06-2011 01:29 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ourhearts at 13-06-2011 04:51 PM (13 years ago) (m) proud of you Posted: at 13-06-2011 04:51 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
4realnaija at 14-06-2011 02:23 PM (13 years ago) (m) Nnah eh!! amaranma is dis who i tink it is God bless Naija 4givn us a woman of substance as d first lady. Why wnt Jona kip smilin evry tym ah nw i kno where its cumin 4rm. No ofence bt 2 tins ve 2 b wrkd on her speach n way of walkin I call it (D Dame Swagger) cuz shes nt only representin Naija bt Africa 2. Finally its bin said gve honor 2 whom its due cuz witout d proffessional touch of d beautiful, strong n artistic T Y Bello we all wnt b makin all des coments. So I say 3 gbosa 2 T Y Bello, Jona's family n d Federal Republic of Nigeria. Gbosa, gbosa, gbosa!!! Posted: at 14-06-2011 02:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Just Peeping Posted: at 14-06-2011 05:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
attaikpeme at 21-06-2011 08:37 AM (13 years ago) (m) She looks very good indeed n very appealing. Posted: at 21-06-2011 08:37 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
woboress at 21-07-2011 06:12 PM (13 years ago) (f) Absolutely Gorgeous! She's a cute woman! Posted: at 21-07-2011 06:12 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
chicco77 at 28-06-2012 10:14 AM (12 years ago) (f) Posted: at 28-06-2012 10:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 29-06-2012 07:10 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |