Show Posts
|
Pages: |
22
|
Forum / Politics / Re: Jonathan meets Obama |
on: 18-03-2010 06:59 PM
| I beg Oga Jonathan meet am again weather he go give u good ideas and principles, but make him know say we no bi Oyimbo. | | |
29
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Is it right for a lady to take recieve money from a guy? |
on: 10-03-2010 04:23 AM
| Which kind selfish question be dis? she no go put slippers? abi she no go change inner wears? u want make she get am where? abi u want make she go dey ask her papa wen na u dey see am. make a choice either 2 value her or ur money. dont be stigy plsssssssssssssssssssssss.( there is a saying in Hausa dat " Duk wanda ya chi ladan kuturu dole ne a yi masa aski") find out. | | |
34
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Why do married men date married women |
on: 10-03-2010 03:49 AM
| I wonda why u ask such a question, I believe frm ur appearance u dont knw dat u look gogious. dat is one of de reason, but most specific some men does not value wht they have(their wives)coz they are tired wit dem in one way or de oda, 4 those who date women,values dem and keeps theirs and dat of those who doesnt value theirs. | | | |