Show Posts
Pages:
1 2 [3]
41  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is your Traditional name on: 2-03-2010 08:12 AM
YILA  meaning first born.
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bad luck to Goodluck: Umaru is Back on: 2-03-2010 08:09 AM
Look country men, dis is a trik, yar'adua in not back, this is just a plan to blind us, we are not kids, he is stil abroad. Goodluck continue and dont be deceived nor be afraid God go lead u through.
43  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NDLEA sacked me because I refused abortion on: 22-02-2010 05:20 PM
Ibeocha, make u help me ask am wel wel, may be di oga bin de like am, or he don toast am once enjoy am wel wel, if not they are not only sick organisation, but mad one. If 2 born pikin no dey good, where they 4 don dey?
44  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why women have sex on: 21-02-2010 01:51 PM
Ebi like say no women wey fit answer dis question, abi dem dey?
45  Forum / Relationships & Romance / Re: does love exist........is it real.......................say u mind on: 21-02-2010 01:29 PM
Love truely exist except the way u took it. If u consider it a marriage ground u may be cheated. But marriage may be a benefit of it. If u dont want 2 luv 4get it Omoge.
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NDLEA sacked me because I refused abortion on: 21-02-2010 01:22 PM
Una sure say her Boss for NDLEA no dey love am or eno no get interest on her? If not which literate go dis kind wahala?
47  Forum / Politics / Re: who is the worst? on: 10-02-2010 08:36 AM
No, de Ibo's are not de worst my tribe are the worst.
48  Forum / Politics / Re: What is wrong with Nigeria? on: 10-02-2010 08:27 AM
My friends agree with me dat notin is wrong wit Nigeria, Sometin is wrong wit our leaders, only God wil Judge dem.
49  Forum / Politics / Re: MR PRESIDENT ON HOLIDAY! on: 10-02-2010 08:25 AM
If he like make him stay there 4 eva, dis country no go die, God dey with us, de problem be say de money wey do go there reach our national budget.
50  Forum / Politics / Re: why PDP governors abandoned Yar'dua? on: 10-02-2010 08:20 AM
Leave dem all dis PDP Governors dem think say God dey sleep, de thing don pass dem power ( constituttional review ke) masses no dey sleep oh, our prayers God go dey asnweram always. Thank you papa God.
51  Forum / Politics / Re: Jonathan has takes over on: 10-02-2010 08:17 AM
Yes oh, dat power like joke, like joke e don become true and may be ego be for the rest of their tenure.
52  Forum / Politics / Re: Senate Makes Jonathan Acting President on: 10-02-2010 08:15 AM
Yar'adua i wish u quick recovery we are all human beings. To senate it is now u know ur work, and 4 our country Nigeria i pray 4 better and +ve changes joo. May God bless and unite us Amen.
53  Forum / Relationships & Romance / Re: my ordeals while dating a once upon a time virgin on: 8-02-2010 09:04 AM
U took advantage of ur father in a wrong way.Look, wahala no dey meet person until he invite am Mr. landlord pikin bcareful b4 u die prematuredly.
54  Forum / Relationships & Romance / Re: To love or to be loved which do you prefer? on: 8-02-2010 08:47 AM
I prefer to love than to be loved, because God has already placed a man on top of a woman, dat is why mostly approach comes from men than women. Ha  ha  ha
55  Forum / Relationships & Romance / A Victim of Love on: 22-01-2010 09:46 AM
I never know dat love can take one to de hospital, until when i met a certain lady studying at FCE(T) Gombe NCE II Business, i was transparent her, un known 2 me am fooling myself, but is it wrong 2 be honest in a relationship? i tried 2 find out what her reasons are for dodging or not giving me her attention any longer even through her friends who claim 2 help me, but proved abortive. can this be an oppotunity 4 me to find a better LOVE? Plssssssssssss pals help me out.
56  Forum / Relationships & Romance / Re: Music You Love To Play When Making Love on: 20-01-2010 08:39 AM
Makin love itself plazs a musik, except if both of u are not enjoying it, den there will be no moarning
57  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you still think about your ex? on: 20-01-2010 08:36 AM
Soro might last 4 de night, but joy surely cometh in de monin, my seperation with her gave me de opportunity of getting a better LOVE, so why think of her? Bye gone iz bye gone my dear.
58  Forum / Relationships & Romance / Re: Jealous of Couples? on: 20-01-2010 08:33 AM
Evry person on dis earth haz his own luck, wetin go make me jelous of other pples happines, face ur wahala or hapines, make i face my own joo, hahaha....................ah
59  Forum / Relationships & Romance / Re: Whose Duty Is It To Kiss First on: 20-01-2010 08:26 AM
As guz mostly approach babes, its their duty 2 kiss babes first.
60  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is The Most Romantic Pet Name To Call your Girlfriend? on: 8-01-2010 10:23 AM
I call her Dee Dee or Sarauniyar Barwa
Pages:
1 2 [3]