Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman Sentenced To Death By Hanging, To Be Executed Soon on: 3-10-2011 01:29 AM
Well. . .I comment my reserve. B'cos if I talk wetin dey my ind pertaining dis woman ehn. . .?! Undecided
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Reasons Ladies Are Not Married on: 3-10-2011 01:24 AM
OP, thanx for sharing. And also, Kudos to whoever wrote that article. It's the raw and undiluted truth!

No mind all doz yeye gals, make dem stil dey roam around dey find D next pocket wey dem go dry off, while dia mate don marry finish.
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Describing sex ...... on: 19-01-2011 04:21 PM
Sex is evil!

But without that evil, me & you wouldn't have been here today!
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Unilag Student Dies After Being Drugged By Her Guy on: 18-01-2011 02:24 PM
^^^

Agree!
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Describing sex ...... on: 18-01-2011 02:02 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 04:00 PM
Quote from: ndycharly on 17-01-2011 02:09 PM
sex is like soccer..... u trying to be the best player
so hu is the player n the goalkeeper..............moreso.....hu is d football
The man is the player, the girl is the goalkeeper, and her pussie is the ball.
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Unilag Student Dies After Being Drugged By Her Guy on: 17-01-2011 08:21 AM
^^^^^

My broda, me I go lyk mak dem carry D animal go zoo go dump for inside lion cage mak dem usam do new year, abi how u see am?

D guy is not worth breathin anymore, he sux!
7  Forum / Relationships & Romance / Re: SEX IS LIKE? on: 16-01-2011 02:35 PM
sex is xes
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Unilag Student Dies After Being Drugged By Her Guy on: 15-01-2011 07:41 AM
I stil remain with my first post, which is; send the boyfriend to the zoo and release him inside the den of the Lions, shikena!
9  Forum / Relationships & Romance / Re: me and my girlfriend on: 15-01-2011 07:38 AM
Rano walks in...........*yawns*...............Rano walks out without sayin a word!
10  Forum / Relationships & Romance / Re: SEX IS LIKE? on: 15-01-2011 05:46 AM
Quote from: mrvoue on 14-01-2011 07:57 PM
Quote from: Ranoscky on 14-01-2011 05:57 PM
       ^^
Meaning, im dey proud about im gf for her back, but if im dey with im gf, cold go dey catch for mouth to talk im mind.

Topic - Sex is like Ogogoro. If you shack am, u go high!
na so u no fit show ur face abi? sex na like alomo bitters,if u shack am u go horny.
[/quote]
My ugliness too much, dat na y i no wan show face.

Topic - Sex is like excercise. The more you twerk it (go up & down), the more fit (exciting) you become! Wink
11  Forum / Relationships & Romance / Re: SEX IS LIKE? on: 14-01-2011 05:57 PM
       ^^
Meaning, im dey proud about im gf for her back, but if im dey with im gf, cold go dey catch for mouth to talk im mind.

Topic - Sex is like Ogogoro. If you shack am, u go high!
[/quote]
12  Forum / Relationships & Romance / Re: SEX IS LIKE? on: 14-01-2011 05:53 PM

you dey beg your babe to show you bobby... meaning? Undecided
[/quote]
Meaning, im dey proud about im gf for her back, but if im dey with im gf, cold go dey catch for mouth to talk im mind.

Topic - Sex is like Ogogoro. If you shack am, u go high!
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Unilag Student Dies After Being Drugged By A Guy on: 14-01-2011 05:17 PM
The best punishment to the killer is to take him to the Zoo and let loose him inside the den of the Lions.

Quote from: agbabiakamy on 14-01-2011 04:33 PM
WHAT A PITY , WELL WHEN SHE DEY COLLECT MONEY SHE DIE WHY NOW SHE COLLECT DRUG SHE DEY DIE, NA DEM SABI
Your mumu go last!
14  Forum / Relationships & Romance / Re: UNFORGIVABLE OFFENCES ??? on: 12-10-2010 11:08 AM
Even if a man piank's my wife, i can stil forgive him (it's not his fault. it's left for the woman to play her role as a married wife) ! But i'l never take d lady as a wife anymore.
But if u kill any of my family member, i'll never, i repeat, NEVER EVER forgive dat animal. And i'll make sure he or she also exits dis earth in one way or the other (unless d animal go runaway forever) !!!

Daz Rano for u !!!
15  Forum / Relationships & Romance / Re: My girl friend cheated on me trice. on: 12-10-2010 10:00 AM
Ma guy na beta babe u get if u no know make u know now b'cos, no be every gurl go flex finish com open up to dia bf say c wetin dey (after all, na we guys dey play away match pass) !!!
my advice to u be say, now wey she don burst pipe line, forgive her and let bygone be bygone. But if u find out next time dat she did such tin again (after dis one) make u pursue am comot sharp-sharp witout no hesitation !!!

my 2cent !!!
16  Forum / Relationships & Romance / Re: Sodom and Gomorrah on: 12-10-2010 09:02 AM
part of life !!!
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I AM A SAUDI on: 5-10-2010 07:00 PM
Truely the American way of reportin other races news !
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Outcome of being drunk on: 5-10-2010 06:53 PM
Mstcheeew !!!

Next pls. . .
19  Forum / Relationships & Romance / Re: what are you addicted to? on: 5-10-2010 11:52 AM
Can do without ANYTHING xcept music !!!

Don't even go dia wyt me.
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: JOKE OF THE MONTH on: 5-10-2010 11:37 AM
Nna mehn, dat joke just be lyk d whole pages in d bible, from gen to rev.

Buh i stil use strong head read ev'rtin n thank God say d endin of d joke no make my readin b in vain !!!
Pages:
[1] 2