Show Posts
Pages:
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Weather forecast on: 9-03-2010 10:06 AM
de weather is bad
2  Forum / Relationships & Romance / Re: MILITANT or YAHOOZEE who do u prefer 2 date? on: 5-03-2010 03:30 PM
men i prefer to date militant cos once him kidnap oyibo man na big market be dat, abi how u c am?
3  Forum / Relationships & Romance / Re: This Woman Says She Hates Being a Black Woman! on: 5-03-2010 03:26 PM
Dis woman no get problem at all, dis wan na jus complain. D solution to the complain na make she go do plastic surgery like MJ, but if she no get money make she go die since she no fit live the way she dey.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shock!!U.S Sues Nigeria Up To $16m For Unpaid Taxes on: 22-01-2010 01:36 PM
we  too de talk talk but wy we no fit do one ting good 4 dis country self? na only naija de 4 bad thing? every bad thing na naija. Even the govt de go fumble abroad.But let face the fact, may be igbo man de among them. Wait a minute, who be minister for foreign afairs? we no get ambasador 4 dat country of barack obama abi? so, make we ask de igbo man which kin of business dem do for tat time till obama people come catch us.
Pages: