Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Miracle mum brings premature baby son back to life. on: 30-08-2010 05:56 PM
am not surprise... i remember when i was a kid     i was very sick... nothing my parent didn't do 4 me to survive.. still nothing happen... imagine one nurse just from no where come out.. tell my mother to go troway me.. that my life don end... that nothing my parent go do to revive me back.... that they are just wasting money 4 nothing.... after God come answer my mama prayer... i come well.. years later i come go back to that hospital... i see the nurse... with her wicked bia bia 4 her face... she when come hug me/// the bad eyes wey i look her... she no fit shame... if my mother listen to her then na so i 4 take delete b4 now... doctors make una take time oh... una no be God
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2Face, Faze, others led Praise & Worship in Church on: 7-07-2010 07:38 AM
WELL NOBODY HAVE THE RIGHT 2 JUDGE ANY BODY, MOST OF THE CELEBRATIES I KNW THEY GO 2 CHURCH PAY THEIR TITHE 2, HOW ABOUT U, WHEN LAST DID U PAY UR TITHE OR DASH OUT THINGS 2 SOMEONE U DNT EVEN KNW? THESE GUYS THEY DO ALL THIS THINGS. MANY SEF WILL MAKE HEAVEN, IF U DNT KNW! SO WATCH URSELF BEFORE U POINT FINGERS
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian boy, 15 yr old Zac Olumegbon, stabbed to death in UK on: 6-07-2010 06:11 AM
WHY NIGERIANS ALWAYS LIKE 2 DIE 4 ANOTHER MAN COUNTRY? ANYWAY MY BOY RIP. AND 2 THE I KNW IS BIG LOST TAKE HEART.
4  Forum / Relationships & Romance / Re: what do guys derive in keeping two or more girl friends on: 23-06-2010 10:01 AM
I HAVE DATED THIS GIRL 4 FOUR YRS NOW, B4 NOW GIRLS DO COME MY WAY. BUT I DNT LIKE 2 DO ANYTIN WITH BECAUSE I WAS IN SERIOUS RELATIONSHIP, 2 MY SUPRISE 3MONTHS BACK SHE SENT ME A NOTE SAYING THAT. SHE NO LONGER INTERESTED IN THE RELATIONSHIP AGAIN THAT SHE IS NOW SEEING SOMEONE ELSE WHICH IS A BANKER. Who loose now?
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Women are very dangerous on: 23-06-2010 09:52 AM
ACCEPT HER BACK WHAT DO U EXPECT B4?
6  Forum / Politics / Re: Cocaine Smuggling Politician Arrested on: 31-05-2010 08:54 AM
i no suprise, maybe im dey find money e go carry do im election runs. Anyway as a politician, u no try. That means some of these our leaders them 2 dey carry coke.
7  Forum / Politics / Re: Cocaine Smuggling Politician Arrested on: 31-05-2010 08:53 AM
i no suprise, may im dey find money e go carry do im election runs. Anyway as a politician, u no try. That means some of these our leaders them 2 dey carry coke. Grin
8  Forum / The Buzz Central / Re: HipHop World Awards 2010 winners on: 31-05-2010 08:41 AM
thats some nice vote there, but what 2 timaya
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Most Beautiful Girl in Nigeria is…Fiona Aforma Amuzie – 18 Year Old Student on: 30-05-2010 10:22 AM
congratulation girl u deserve it. Go go go girl.
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police arrest pastor with pistol on: 23-05-2010 02:17 PM
THAT GUY IS NOT A PASTOR IS CRIMINATOR. POINT OF CORRECTION U NEVA HEAR SAY JESUS CHRIST DEY COME. SO THIS ARE THE SIGNS.
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police arrest pastor with pistol on: 23-05-2010 02:16 PM
THAT GUY IS NOT A PASTOR IS CRIMINATOR. POINT OF CORRECTION U NEVA HEAR SAY JESUS CHRIST DEY COME. SO THIS ARE THE SIGNS.
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: American Jailed For 24 Years on: 23-05-2010 02:08 PM
WOOA SO THE AMERICANS 2 ALSO DEY DO 419? IF NA NAIJA PERSON COMMIT THIS CRIME, THE WORLD 4 HEAR US CNN,BBC. UNA NO HEAR THIS ONE OH.
13  Forum / The Buzz Central / Re: Fans Weep As Dagrin Is Buried on: 2-05-2010 06:56 PM
What else wil i say. I don tire 4 all dis pains and tears people are facing everyday. Rest in peace son
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 5,000 displaced after violence in northern Nigeria (JOS) on: 22-01-2010 04:17 PM
me i tire for this kind of war WE ARE FACING IN THIS COUNTRY, which JOS don turn to IRAQ? one thing some of don't understand is, BE YOU CHRISTIAN OR MUSLIM WE ARE ONE, SO WHAT EVER PERSON THAT'S SPONSORING THIS FIGHT SO STOP AND USE THE MONEY FOR SOMETHING ELSE.
Pages: