Show Posts
Pages:
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 89
221  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: not ALL rules can be followed!!! (Page 3) on: 23-02-2011 05:27 PM
i mean ur teeth b like snake own  Grin
222  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A POEM 4 MY LITTLE BABY SKY SKY (Page 15) on: 23-02-2011 05:19 PM
tell am sey no b 4 small boys...me sef wan squeez
223  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BRA AND BAR on: 23-02-2011 05:10 PM
Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:57 PM
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 04:47 PM
Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:13 PM
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 09:59 AM
i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth  Grin



the abolore own plus the beer how e test?
e sour...abeg i no knw wetin she carry o

oboy this wan sweet small ,
e con dey bitter again,
e be like say the sweet one na finished product,
while the bitter wan still dey processing stage ,
make i wait small ,i go con test am again ,
maybe another finished product don ready Grin Grin Grin
abolore own too small like agbalumor,e come sour join,b like pap water
224  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BRA AND BAR on: 23-02-2011 05:08 PM
Quote from: Riverniger1 on 23-02-2011 04:53 PM
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 04:49 PM
Quote from: Riverniger1 on 23-02-2011 04:26 PM
why una dey make mouth here?Huh?

river is here  Grin
u no fear? i go just mop u dry

omg.....see this small man..........u want make i use u brush my teeth? Grin
na lie...talk anoda one.
225  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: funny classroom joke (Page 10) on: 23-02-2011 05:06 PM
confirm! utunu
226  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: LMAO on: 23-02-2011 05:04 PM
Quote from: Diadem on 23-02-2011 04:26 PM
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 10:36 AM
na d poster b d duck
And u b d monkey
and na u b d aproko pedestrian wey dey waka about.
227  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: testing... on: 23-02-2011 05:01 PM
keep it on...im reading but wait o u mn sey abolore na snake wey dey chop frog?
228  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THANKS TO MUSCLE PULL (Page 6) on: 23-02-2011 04:51 PM
so? e come concern u?
229  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BRA AND BAR on: 23-02-2011 04:49 PM
Quote from: Riverniger1 on 23-02-2011 04:26 PM
why una dey make mouth here?Huh?

river is here  Grin
u no fear? i go just mop u dry
230  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BRA AND BAR on: 23-02-2011 04:47 PM
Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:13 PM
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 09:59 AM
i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth  Grin



the abolore own plus the beer how e test?
e sour...abeg i no knw wetin she carry o
231  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A POEM 4 MY LITTLE BABY SKY SKY (Page 15) on: 23-02-2011 04:39 PM
we go need some liquor and we go need squeez something.  Grin
232  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: testing... (Page 2) on: 23-02-2011 04:35 PM
mental institution? dem dey go 4 youth service after convocation?  Grin
233  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A POEM 4 MY LITTLE BABY SKY SKY (Page 14) on: 23-02-2011 04:23 PM
Quote from: Deffney on 23-02-2011 04:15 PM
emejuru and mrvoue
wetin happen? u wan make we do test on u? EMUJURU!!! oya come o
234  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A POEM 4 MY LITTLE BABY SKY SKY (Page 14) on: 23-02-2011 04:19 PM
Quote from: Abolore05 on 23-02-2011 04:02 PM
wetin u mean?
u don smell my mouth?
oya come smell am make we experiment na
 Grin Grin Grin
na suicide mission if u smell d mouth o...emejuru ure on your own o
235  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A POEM 4 MY LITTLE BABY SKY SKY (Page 14) on: 23-02-2011 04:16 PM
Quote from: emejuru on 23-02-2011 03:36 PM
where mrvoue the material don land Grin Grin
oya..make we see which one of them get enuf milk  Grin Grin Grin
236  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A POEM 4 MY LITTLE BABY SKY SKY (Page 13) on: 23-02-2011 04:13 PM
Quote from: emejuru on 23-02-2011 03:09 PM
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 10:55 AM
u brush today abi?

na you i suppose ask if you brush,
i hear say una people no get water,
and say na dog and bird shit una day use do tooth pest,
and na rat and goat or cattle piss una dey use do water.  


brushing na brushing o.
u wey dey use JIK and broom nko?
237  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: funny classroom joke (Page 10) on: 23-02-2011 04:00 PM
aw dat one take concern us? ehn?
238  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BRA AND BAR (Page 3) on: 23-02-2011 03:59 PM
wetin dey chase me?  Angry
239  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THANKS TO MUSCLE PULL (Page 6) on: 23-02-2011 03:30 PM
bro wetin happen nah?
240  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: not ALL rules can be followed!!! (Page 3) on: 23-02-2011 03:28 PM
or millipede?
Pages:
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 89