Show Posts
Pages:
1 ... 91 92 93 [94] 95 96
1861  Forum / Relationships & Romance / Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? on: 23-06-2010 05:08 PM
Quote from: qunodinga on 23-06-2010 05:00 PM
Quote from: tyabo on 23-06-2010 04:45 PM
Quote from: waco on 23-06-2010 12:00 PM
no wonder! so this sophiebaby na from
Akwaibom!....................
no wonda she like 4k alwayz. i salute u sista.

This is EDO for you.........bros
no b calabar again..me go run comot 4 dz 9japals b4 una go rape me..i dun dey go..lol
1862  Forum / Relationships & Romance / Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? on: 23-06-2010 04:45 PM
Quote from: waco on 23-06-2010 12:00 PM
no wonder! so this sophiebaby na from
Akwaibom!....................
no wonda she like 4k alwayz. i salute u sista.
1863  Forum / Relationships & Romance / Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? on: 23-06-2010 04:34 PM
Quote from: sophiebaby on 23-06-2010 10:31 AM
give her a gud phyuk.. and i tell u she wud ask for noting more..

hehehehehehe...TRUST ME
oh girl i dun dey fear u 4 dz 9japals ooo.. ur tin no dey tire ???lol
1864  Forum / Relationships & Romance / Re: Your wife or your Son? on: 23-06-2010 04:24 PM
am not leaving any of dem behind.. i rada die dan leave any of dem behind. i wuld love my wife as much as my children. bt if na gf.. may she die 4 dere i go get anoda 1 wey beta pass her Grin
1865  Forum / Relationships & Romance / Re: am in dry well on: 23-06-2010 04:17 PM
d mistake d both of u made woz communicating wif each oda thru r closest frend wich is also a female.. won't she fall if d way u guys talk on fone, d kind of txt u guys sent each oda r so romantic dat even she herself wuld like such. datz definately gonna arouse r feelings.. well still let her b 4 d main time.. wen she's gone cold den u can talk sense into her..
1866  Forum / Relationships & Romance / Re: what do guys derive in keeping two or more girl friends on: 23-06-2010 03:44 PM
Quote from: brightossy on 23-06-2010 03:37 PM
Quote from: tyabo on 23-06-2010 03:32 PM
y won't av more dan 1 gf.. wen u girlz r nt reliable..so spare tire infact xtra spare tire is needed.. e dey sweet die.. Tongue
incase deflation or bust
@brightossy u b correct guy i swear..u dey undastand
1867  Forum / Relationships & Romance / Re: SEX on: 23-06-2010 03:41 PM
guy i swear e go make sense die ooo.. bcos dere bed dey far beta dan ours.. Grin
1868  Forum / Relationships & Romance / Re: what do guys derive in keeping two or more girl friends on: 23-06-2010 03:32 PM
y won't av more dan 1 gf.. wen u girlz r nt reliable..so spare tire infact xtra spare tire is needed.. e dey sweet die.. Tongue
1869  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Frustrated Boy advertised mum for sale for £1 on ebay !!!!!!!!!!! on: 23-06-2010 12:03 PM
i wish dem go dey do dz kyne 1 4 9ja.. e 4 make sense.. ladies una dun suffer 4 dz world..
1870  Forum / The Buzz Central / Re: Timaya n Terry G who's d best on: 22-06-2010 08:46 PM
Quote from: colenzo on  9-06-2010 12:44 PM
they are dumb ass tugs period
bros i support 101% fools like dem most especially timaya wey dey broadcast things wey him get.. dumbass nigga like him..
1871  Forum / The Buzz Central / Re: the P-Square twins, who is Hotter? Paul or Peter? on: 22-06-2010 08:36 PM
dz question na 4 girls.. i b gay ne wey i go dey admire my fellow man.. damn it...
1872  Forum / The Buzz Central / Re: Is tuface truely africa's best on: 22-06-2010 08:34 PM
Quote from: pp1973pp on  7-05-2010 09:18 PM
I am the best, followed by P-SQUARE before 2-Face. That's how the ratings goes.
hu dash monkey banana.. hu b dem psquare.. 4k it manhh 2face is far more berra dan dem..
1873  Forum / The Buzz Central / Re: Kingsley Of Kc Presh Speaks On Recent Engagement - Pics on: 22-06-2010 08:28 PM
na wa ooo.. must we know.. cowshit...dz sucks..
1874  Forum / The Buzz Central / Re: 2 baba on: 22-06-2010 08:22 PM
wot do u xpect frm a matured guy like 2baba compare 2 oda premature artist, 2baba knows wot he his dere 4.. menhh da guy is jst 2much..
1875  Forum / The Buzz Central / Re: ‘Michael Jackson has ‘made $1bn‘ since his death‘ on: 22-06-2010 08:15 PM
and soooo Huh?
1876  Forum / Relationships & Romance / Re: QUESTION FOR GUYS on: 22-06-2010 05:06 PM
Quote from: Kingpost on 22-06-2010 01:33 AM
CAN YOU DATE A LADY WHO IS TEN YEARS OLDER THAN YOU?

girls na wa ooo abi una no dey undastand english again.. dz question is meant 4 guys nt girlz.. @poster wen i no wan die b4 my time.. u wan make she kill 4 bed Huh? Roll Eyes
1877  Forum / Relationships & Romance / Re: My neighbour's wife pregnant for.... on: 22-06-2010 04:55 PM
continue d 4kn non stop e go neutralize d pregnancy.. since she giv u green light so naffing like red light non stop.. carry waka jo..
1878  Forum / Relationships & Romance / Re: Crazy in love..pls is this true? on: 22-06-2010 04:42 PM
body no b wood na.. abi..afterall sex enhance intimacy..
1879  Forum / Relationships & Romance / Re: Should i go ahead????????????? on: 22-06-2010 04:37 PM
jst take time 2 observe her.. nd wot really da problem is, i wuldn't advice u 2 jst jump into conclusion jst like dat..bt u know girlz gat fish brain..jst stay on a low 4 now nd watch fins revealling demselves.. peace.
1880  Forum / Relationships & Romance / Re: confession on: 22-06-2010 04:18 PM
later dem go say na guys cheat pass.. comot 4 road make i pass b4 i pour u acid 4 dat tin wey make u dey maga 2 mugu.. guys una dun suffer in d handz of dz girlz chaaiii..
Pages:
1 ... 91 92 93 [94] 95 96