Show Posts
Pages:
1 ... 92 93 94 [95] 96
1881  Forum / Relationships & Romance / Re: Guys will you Marry WEIRD MC? IF YES or NO, SAY THE REASON. on: 22-06-2010 03:49 PM
Quote from: waco on 22-06-2010 03:02 PM
woman wey look, dress, and behave like man.
CAPITAL NO!
I no fit marry her, if i do, feeling no go dey na.
e go be like say i dey with fellow man! i no fit fi her na.
inshort guy, me no fit try that one even if na she wan pay!
tel em waco wodda heck am i gonna b doin wif SHEMALE !! Roll Eyes
1882  Forum / Relationships & Romance / Re: YOU ROMANCED UR G/F & SHE BECAME PREGNANT! WILL U ACCEPT IT? on: 22-06-2010 03:48 PM
Quote from: dupsy2smile on 22-06-2010 03:02 PM
Quote from: tyabo on 22-06-2010 02:45 PM
all dz 1 na cowshit nt even bullshit.. owh. cum she go get belle witout me penetrating.. na wich kyne juju b dat 1..haba. all dz girls wey dey say is possible r jst laying foundation so dat if dem get belle with anoda man dem go con put am 4 ur head wey jst romance dem.. dz is fafa fowl..
read ur Biology well and ask ur doc
i dun read biology tire nd i dun study da human anatomy most especially women anatomy.. nd avn't come across anyfin like dat @all. so iz goddamn imposible.
1883  Forum / Relationships & Romance / Re: YOU ROMANCED UR G/F & SHE BECAME PREGNANT! WILL U ACCEPT IT? on: 22-06-2010 02:45 PM
all dz 1 na cowshit nt even bullshit.. owh. cum she go get belle witout me penetrating.. na wich kyne juju b dat 1..haba. all dz girls wey dey say is possible r jst laying foundation so dat if dem get belle with anoda man dem go con put am 4 ur head wey jst romance dem.. dz is fafa fowl..
1884  Forum / Relationships & Romance / Re: Guys will you Marry WEIRD MC? IF YES or NO, SAY THE REASON. on: 22-06-2010 02:08 PM
i can't marry her coz she luks like a gay ass biatch... piss out..
1885  Forum / Relationships & Romance / Re: I love my neighbour's wife on: 22-06-2010 01:47 PM
@waco if she giv u green light.. wetin go con stop u frm going ahead.. GO WACO! GO WACO!! GO WACO!!!. afterall  luv ur neibors wife as ur wife.. Cool
1886  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: South African doctor invents female condoms with 'teeth' to fight rape on: 22-06-2010 09:06 AM
dz woman dun fall guys hand 4 SA. wtf.. Angry
1887  Forum / Relationships & Romance / Re: Fiancee's bossom friend alleges infidelity on: 22-06-2010 08:59 AM
it might b blackmailing nd also might b true.. so da guy shuld jst hold on 1st nd analyse d situation b4 taking any action..peace
1888  Forum / Relationships & Romance / Re: What do you hate about your partner? on: 22-06-2010 08:45 AM
@eagle u no go kill person wif ur comments oooo.. Shocked
1889  Forum / Relationships & Romance / Re: WOMEN ARE DANGEROUS on: 21-06-2010 10:30 AM
bro u strong oooo.. 2 d xtent wey b say u even get ear to hear her plea.. kudos 2 u.. i will jst advice u 2 get her ass fried up nd feed it 2 her nd da goddamn shit gce she went to write.. 4k her  off.. she is jst one off dem biatch.. sowi 4 da insult bt i can't jst hold it back.. Shocked
1890  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: We’ll not leave Abuja – Prostitutes on: 21-06-2010 09:59 AM
dz is injustice !!! anyway jst passing. Grin
1891  Forum / Sports / Re: Nigeria VS Greece On 17th June 2010 on: 17-06-2010 04:14 PM
@martiz or woteva ur name is. kaita did da mistake not notherner so y putting da blame on d north. y r u so ignorant. perhaps r d northerners supportin wot he did. y can't 9ja unite 4 once nd stop dz racist nd religion difference.
1892  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Artistes That Should Quit Singing on: 17-06-2010 02:02 PM
wow dz ibo girl is a good porn star..ouchh dz iz outrageous all in da name of civilization.. hmmmmmm nigerians r improving nd growing.. improving my foot.tu fia kwa.. Huh?
1893  Forum / Relationships & Romance / Re: Would you allow your Guy or Girl to do this? on: 16-06-2010 04:31 PM
sex is also blind jst like dey said love is blind.coz sex doesn't consider whether he or she is ur best friend.sex is a easy temptation 2 fall for. nobody can deny dz fact no matta how holy u r.lol Cool
1894  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Church Shells Out N17m To Rent Hall on: 15-06-2010 05:59 AM
@ceejay58 i totally agree wif u.. dz is uncalled for. a place called house of GOD spending so much in just 2 days. when dey can make use of dat sun to help da poor. too bad.. Embarrassed
1895  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Strip Clubs Back With Full Force, Lagosians Rush To Watch on: 4-06-2010 08:21 PM
passing... i go pretend say i no read am.. Roll Eyes
1896  Forum / Relationships & Romance / Re: ABORTION: HARD DECISION OR EASY SOLUTION? on: 3-06-2010 01:30 PM
honestly if it happen's 2 b my sis.. i wuld neva nd eva advice her 2 kip d pregnancy. coz its gonna hunt both me nd my sis.. fully knowing  da child iz illegal. nd even da child wuld b depressd knowing fully he/she is an illegal child coz his/her peer will definately mock him/her.. wich i don't fink dey will b able 2 withstand da circumstance dey demself.. i rest my case.
1897  Forum / Relationships & Romance / Re: My spouse denied me sex for three months on: 1-06-2010 09:24 PM
straight up!!! na 2 find altanative body no b firewood. Cool
1898  Forum / Relationships & Romance / Re: Is sex starvation best protest against your spouse? on: 1-06-2010 09:17 PM
if my wife wuld deny me of sex.. den she's leaving da house.. periooooooooooodd Wink
1899  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dear Agatha, I gave birth to a baby for my boss in my hubby’s house on: 28-05-2010 09:05 AM
 tell him d and he will 4give u,if he really  luvs u
1900  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dear Agatha, I gave birth to a baby for my boss in my hubby’s house on: 28-05-2010 09:04 AM
 tell him d and he will 4give u,if he really  luvs u
Pages:
1 ... 92 93 94 [95] 96