Quote from: queenrukky on 1-12-2011 08:03 PM
Finally the new NIGERIA PIDGIN
ENGLISH BIBLE is out.
One of the popular chapter na
psalm 23 reads:-
1. The Lord na my shephard, i
dey kampe.
2. E make me sidon for where
betta dey flow and come put me
next to stream make mai bodi
thermacool.
3. E panel beat mai soul come
spray am white, come dey lead
me dey go through express road
of righteousness sake of Hin
name.
... 4. Walahi!, if I waka pass where
arm robber, 419 and juju people
boku, come even join boko
haram reach valley of the shadow
of death sef,mai bodi dey inside
cloth. Your rod and staff nko ?
Na so dem dey like back bone
dey comfort me.
5. You don prepare good food on
top d table make I chop. All mai
enemies dey look waa waa. You
rub me for head wit vaseline
intensive lotion. mai cup na River
Niger wey overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy
go gum mai back till I quench.
And man pikin go tanda for God
house from lai lai to lai lai. GOD
ALMIGTHY NA YOU BIKO AMEN.
B4B4B4B4B4B4B4B4B4B4B4B4B4B4B4B!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ENGLISH BIBLE is out.
One of the popular chapter na
psalm 23 reads:-
1. The Lord na my shephard, i
dey kampe.
2. E make me sidon for where
betta dey flow and come put me
next to stream make mai bodi
thermacool.
3. E panel beat mai soul come
spray am white, come dey lead
me dey go through express road
of righteousness sake of Hin
name.
... 4. Walahi!, if I waka pass where
arm robber, 419 and juju people
boku, come even join boko
haram reach valley of the shadow
of death sef,mai bodi dey inside
cloth. Your rod and staff nko ?
Na so dem dey like back bone
dey comfort me.
5. You don prepare good food on
top d table make I chop. All mai
enemies dey look waa waa. You
rub me for head wit vaseline
intensive lotion. mai cup na River
Niger wey overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy
go gum mai back till I quench.
And man pikin go tanda for God
house from lai lai to lai lai. GOD
ALMIGTHY NA YOU BIKO AMEN.