Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 12
101  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See How A Nigerian Boss Blast His Staff After Asking Him ‘How Are You?’ on: 1-06-2017 08:57 AM
Any monkey wey don dey higher positions for naija don turn him / her selves to gods
102  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See The 14yrs Old Maid Who Attempted To Kill Her Boss With Rat Poison In Ondo (Photos) on: 28-05-2017 07:39 PM
Mary did a very bad thing for trying to poison you. But  Mary is 14 yrs old, Mary supposed to be in school, you're enslaving her by using her as your housemaid. The man said he corrected her I don't buy his story a lot of people in naija use their   housemaids  as slave. If naija na better country government suppose to arrest you and your wife for child abuse
103  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: #ShotCutGobe: Lady Loses Job Opportunity For Replying Employment SMS With “K” Instead Of “Okay” on: 27-05-2017 07:44 PM
Watin she go say now be God why me. Some of dem no fit write a paragraph with shortcut
104  Forum / The Buzz Central / Re: SEE GOBE: Funke Akindele In Twitter Fight With Air France Over Missing Luggage on: 27-05-2017 07:36 PM
Poster na dis wan b story
105  Forum / The Buzz Central / Re: Chaplain Gets Free Furnished Apartment, Other Offers After Ambode Sacked Him For Disrespecting W on: 27-05-2017 04:12 PM
Shame on Ambode and his wife God pass them
106  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BRUTALITY! Read Full Story Of How A Police Officer Maltreat A Female Bakery Worker on: 27-05-2017 04:04 PM
Listen to naija police lie SHE HIT ME IN THE EYE . Abiodun or Monkey u call urself, u and your entire generation wickedness will not depart from house . I don't know why any Chimpanzee wey get small power for naija don become gods. And this monkey wey call himself Abiodun if thunder begin fire am and his househood tomorrow ppl go dey pity dem
107  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Happy Nigerian Mother Of Twins Gives Birth To Beautiful Triplet Boys (Photos) on: 23-05-2017 09:58 AM
Good News... Congratulation
108  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JUST SAD! Akoka Residence Lament Vandalism and Demolition Of Houses By Army Without Notice (Vide on: 21-05-2017 04:36 PM
I will NEVER oppose anyone that call NIGERIA ZOO COUNTRY again
109  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: In Lagos: Soldier Brutalise Civilians For Wearing Military Camouflage Uniform on: 18-05-2017 01:22 PM
Their cup go soon full. Look at this braindead bastard because Nigeria government carry uniform put on monkey neck him think sey him dey above everybody. For years now monkeys dem no fit defeat Boko haram na innocent citizens den dey get strong bone for.Camouflages wey beggars dey wear for roadside dey beg for money for western world na him monkey won kill person for
110  Forum / Relationships & Romance / Re: Here's A Single & Searching Nigerian Lady List Of What She's Looking For In A Man, Is It Too Lon on: 17-05-2017 02:41 PM
You for go CNN or BBC to your list so that the whole  world go know watin you dey look for
111  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF! Viral photo Of A Mother Smoking And Bosom feeding Her Baby At The Same Time on: 15-05-2017 02:50 PM
Look at the monkey face
112  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From The Church Wedding Of Ex-President Olusegun Obasanjo's Son, Olujuwon To Temitope Ade on: 14-05-2017 04:31 PM
See watin baboon and his family dey our money
113  Forum / The Buzz Central / Re: TUSH PASTORS! Meet Five Nigerian Pastors Who Has Exquisite Taste In Fashion on: 13-05-2017 04:28 PM
I go keep my comments till judgement day
114  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Doctor Accused Of Trafficking Woman To The Uk, Made Her Work 18 Hours & Beats Her Up on: 9-05-2017 04:02 PM
Make dem  investigate dem well na so den dey use poor ppl like slaves
115  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Immigration Police Raid Apartment Arrest 28 Nigerians For Living & Working Illegally In Cambodia on: 4-05-2017 07:29 AM
Na wa o ordinary Cambodia too man pikin don suffer because of CRIMINAL NIGERIA GOVERNMENT
116  Forum / Politics / Re: Rotimi Amaechi Claims He Does Not Like Money, Yet Only Wears Gucci & LV Jackets (Photos) on: 3-05-2017 10:48 PM
Someone should tell this CRIMINAL to stop lying before I slap him from my phone
117  Forum / The Buzz Central / Re: HUH?! #BBNaija: I Will Commit Suicide If Efe Doesn't Win The N25m - 'Pretty' Female Fan (Photo) on: 8-04-2017 08:31 PM
PLEASE DO
118  Forum / The Buzz Central / Re: Hardworking Actress, Chika Ike Flaunts Over $30,000 Worth Of Luxury Items She Bought - Photos on: 8-04-2017 03:27 PM
Empty drum sabi make noise sha
119  Forum / The Buzz Central / Re: I Never Enjoy Kissing In Movies – Actress, Deborah Anugwa on: 26-03-2017 06:51 AM
Does anyone force you into movie industry
120  Forum / Relationships & Romance / Re: Millitary Combo! Lovely Photos Of Lady Police Officer Who Is Married To A Soldier Go Viral on: 20-02-2017 08:03 AM
I just dey laugh
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 12