Only 4 naija for the country wey him dey play why him no dey threaten them there if den talk about him. rubbish people dey talk about america president him never say him go carry gun.
The guy deserved to go to Jail . But I wish this Stupid Under Section bla bla bla also applicable to all the Criminals that stole Naija money. That bla bla bla only apply to poor Nigerians that doesn't know anybody
Na his life nothing concern me. Bobrisky Please make you live ur life the way you like. If it comes out good bravo for you if it comes out horrible too good for you