Show Posts
Pages:
1 ... 1445 1446 1447 [1448] 1449 1450 1451 ... 1454
28941  Forum / Relationships & Romance / Re: What are the merit and demerit of distance relationship? on: 2-06-2010 12:28 PM
my dear brother.. when there is true love between the both of u... and u both know what u want.. there wont be a merit and a demerit... becos Distance is a test 2 see how far luv can travel. am in such position and we no wat we want. so distance has nevr been a barrier. soooooooooooo... notin much.. just  kip 2 urself and u'll definitely get wat u want
28942  Forum / Relationships & Romance / Re: Am confuse on: 2-06-2010 12:22 PM
passing
28943  Forum / Religion / Re: Adeboye Bans Mini-Skirt, Trousers In Church on: 2-06-2010 12:20 PM
dem dey even wear trouser for redeem church sef... all ur members go run finish...abeg make i pass...
28944  Forum / Relationships & Romance / Re: Yes I killed him, but I also loved him — Woman who killed lover on: 2-06-2010 11:00 AM
i dey kwom
28945  Forum / Relationships & Romance / Re: LOVE COUNSELLOR on: 2-06-2010 10:53 AM
from play play we go get player
28946  Forum / Health / Re: anyone heard of anorexia on: 2-06-2010 10:32 AM
passing
28947  Forum / Relationships & Romance / Re: What Dates #2 And #3 Mean To A Man on: 2-06-2010 10:22 AM
make una check the ebook naaaaaaaaaaaa. y una dey bulshit d guy... singing and passing... brb
28948  Forum / Relationships & Romance / Re: I feel used by my boss on: 2-06-2010 10:12 AM
i no follow ooo
28949  Forum / Religion / Re: Adeboye Bans Mini-Skirt, Trousers In Church on: 2-06-2010 10:08 AM
God does not look at wat u wear but ur hrt.. if u wear mini skirt say u wan go seduce pastor .. na u no... me i go wear wetin i no say dey decent go my   church.... that is reedeem for u.. and for the reedeemers... wearing for church and not wearing for church makes no diff.... after all na those ppl wey dey tie ear wear cloth wey be AZIZA go church , na dem do pass, na dem dey even carry belle anyhow sef.. i don talk my own .. if una like make una chop me...   passing joor
28950  Forum / Relationships & Romance / Re: Am confuse on: 2-06-2010 09:53 AM
make her ur mistress then MM... lol... brb
28951  Forum / Relationships & Romance / Re: Sexmate on: 2-06-2010 09:46 AM
peeping
28952  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Love Audit on: 2-06-2010 09:44 AM
i dey kamkpe..
28953  Forum / Relationships & Romance / Re: feeling on: 2-06-2010 09:43 AM
passing
28954  Forum / Relationships & Romance / Re: LOVE COUNSELLOR on: 2-06-2010 09:39 AM
Quote from: moneyinbrakemi on  1-06-2010 06:29 PM
Where sophiebaby...Are you sure the forms are still INTACT?

they are still in tact... but u'll hv to pick them up in my crib at 12.30am.... counselling starts 30mins after the form is filled... for handsome guyz na free.. but for urgly ones dem go pay.. grab ur form nowwwwwwwwwww. my address is no: 78 cemetary.. meet me there
28955  Forum / Relationships & Romance / Re: What Dates #2 And #3 Mean To A Man on: 2-06-2010 09:26 AM
passing
28956  Forum / Relationships & Romance / Re: Sexmate on: 2-06-2010 08:58 AM
Quote from: Miss_precious on  2-06-2010 07:58 AM
Quote from: Kennee on 31-05-2010 11:44 PM
See as he Pose sef

him pose like better person...where as im no dey eat 3x meals a day

 Shocked so u know? una dey live together?
28957  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Love Audit on: 2-06-2010 08:52 AM
too long... pls summarize. brb
28958  Forum / Relationships & Romance / Re: a working clase lady stole my phone inside bus on: 2-06-2010 08:51 AM
Quote from: mantoney on  1-06-2010 05:14 PM
see u, u look like person wey get car? let alone of rav4. i no be ofemmanu guy ok point of correction

maybe u go ring me later make i come pick u drop u for ur miserable office.. it depends on where u dey sha
28959  Forum / Relationships & Romance / Re: a working clase lady stole my phone inside bus on: 1-06-2010 05:07 PM
Quote from: mantoney on  1-06-2010 05:03 PM
for wetin naaa? why i no go dey enter bus again? abi i no be human being again nii?

so u no dey pray to God for ur own car nii youruba man... ok  wait i  dey come pick u wit my RAV4
28960  Forum / Relationships & Romance / Re: a working clase lady stole my phone inside bus on: 1-06-2010 05:02 PM
Quote from: mantoney on  1-06-2010 04:50 PM
well sha since u wan no, na dstv mobile phone i just bought not up to a month now

na my type of phone na... but e no cost na.. haba bros... behave.. behave.. na becos of dis dstv mobile wey u dey prolong issues? abeg make i pass......................

passing
Pages:
1 ... 1445 1446 1447 [1448] 1449 1450 1451 ... 1454