Quote from: teeco on 1-06-2010 04:49 PM
Quote from: sophiebaby on 1-06-2010 04:46 PM
poster na which type of phone be that sef? tell us make we know.... hope say no be one touch light fone wey person go just dey waist energy dey type for? tell us..
Touch light phone na better phone na maybe na multi-links self of stacoms
laughing & passing