Show Posts
|
Pages: |
48
|
Forum / The Buzz Central / Re: Emeka Ike Vs Jim Iyke |
on: 21-07-2010 06:10 PM
| Make una no fall my hand like this naw...........thers.Una be brothers. Many beautiful girls wey make sense dey at una beck and call. Shine your eyes well well. | | |
54
|
Forum / The Buzz Central / Re: Kingsley Of Kc Presh Speaks On Recent Engagement - Pics |
on: 4-07-2010 05:12 PM
| Must u announce it?As I dey read, Ibin think say you wan mention pounds but as u come mention dollars I come weak. So many people dey do things wey pass these things wey you do but nobody go hear am. As u don blow ur own open like this, wetin you want make we do? To jump inside lagoon or jump through the window? | | | |