mine is to 1 make heaven 2 b a positive public figure 3 b so successful 4 b happy 5 build d biggest charity organization 6 travel round africa helping d poor 7 and make Nigeria better by leading a positive example
abeg abegi d joke e no try, e b like all dos primary school joke. wetin b dis na? wetin consine us n d white people wey laugh. abeg park well or drive comot ds forum if u no 1 mk we gve u amnesty
Dey are all fools.with no jobs,light,jos killings,poor prople evrywhre,insults from oda nations,dey r spending all dis?i only wish Nigerians would open deir eyes and see wat i m seeing because voting Jonathan is like goin bk 2 our vomits while d exit door is open.PDP is phyukeddddddddddddddddddddddddd

dis Jonathan, Jonathan, Jonathan sef.I wish he was in AC he would v dine better.He has too many Godfathers in PDP and theyv ruined ds nation.they were givn d chance to mk ds country better after d millitary but dem all b thieves.i no evn knw who i go vote agn sef.i don tire 4 ds country.
y d guy no just use d money wey e don alrdy chop strt smfn 4 imself. i mn hes gttn a wife n al. was he finkin of dying wt dt life style.na ovr chop kill am jor