Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8
81  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: First Lady Again...UMBLERA (Page 3) on: 12-03-2011 01:09 PM
4 d moron wey dey pull cork. I pity u wer ur mate dey pull beta tin u open ur corn teeth dey pull cork cme dey support rubish, na english dem take dey do am? Mumu, scallywag, ode, tonzo...
82  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ibori‘s lawyer to spend seven years in UK jail on: 12-03-2011 01:02 PM
Shey nah 2 tyms dem sentence am? Wey mke u pst am twice. Sha i don hear but i no go comment.
83  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fake Herbalist Arrested In Lagos on: 11-03-2011 11:05 PM
Gud 4 him.
84  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I’ve Never Taken Bribe — Lagos Police Boss on: 11-03-2011 10:27 PM
Were pastor sef don dey collet egunje. Mheeen dis zobo thick 4 al dose wey go drink am. As 4 me i don beleful.
85  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tafawa balewa again on: 11-03-2011 10:19 PM
Y dis tin lng lyk dis? I go finish am if i don chaow.
86  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: First Lady Again...UMBLERA (Page 3) on: 11-03-2011 10:13 PM
Quote from: kenolis on 11-03-2011 08:00 PM
its okay pliz... he drink lizard piss so he no no wen he take post am Grin
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
87  Forum / Forum Games / Re: make a sentence with three words (Page 217) on: 11-03-2011 07:51 PM
C ur face.
88  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: First Lady Again...UMBLERA (Page 2) on: 11-03-2011 07:46 PM
@kenolis sme poster's no dey us dia IQ.
89  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: First Lady Again...UMBLERA (Page 2) on: 11-03-2011 07:42 PM
@poster, i pity ur lyf na lyk dis u wan take start 2 criticize til u go kpai. Abeg leave her, her horse don pass ur donkey so notn u fit do dan 2 dey luk lyk monkey wey swallow him master key. Kagi ko?
90  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: First Lady Again...UMBLERA on: 11-03-2011 07:32 PM
Wetin al dis criticism wan do u @poster weda lera, lura or ruler d message is passed n u gat it. Nobody pays u 4 ur grammer ur intentions n ur good deed mata's rememba any female in ur family can b in her position or rada she cud b ur mum. English is nt ur modaphyukn tongue, get dat 2 ur brain skunk.
91  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Angry Mobile Police kills a 24-year old man on: 11-03-2011 07:26 PM
Dis is getn 2 much 4 dis men in black, wetin mke poor civilians do, run comot 4 9ja? I don tire 4 dis kain epileptic country ooo. I no go comment sha...
92  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 15 pupils kidnapped in Aba .... Demand N20m ransom on: 11-03-2011 07:20 PM
Mtsheeeeew...
93  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cecilia Ibru regains freedom. Relocates to London. on: 11-03-2011 07:15 PM
When d bushmeat go catch d hunter?
94  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: AT LAST; THE "ALMIGHTY GADAFFI" STEPS DOWN on: 11-03-2011 07:08 PM
NP don dey current pass CNN, i no sabi wer dis poster get dis one ooo enh eeeenh i no go comment sha.
95  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: AT LAST; THE "ALMIGHTY GADAFFI" STEPS DOWN on: 11-03-2011 07:02 PM
O.k i don hia.
96  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija lady shot to death in dallas (Page 4) on: 11-03-2011 07:00 PM
Dumbest of d dumbs commentin. Well RIP dead body.
97  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LOL Driver jailed 60 months for stealing baby diapers on: 11-03-2011 06:16 PM
D guy nid delivrance serious 1. But sha d judge harsh wetin jst diapers 60mnths. E be lyk say dem get pata b4.
98  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My father is useless, teenage girl tells court on: 11-03-2011 06:06 PM
My hand no dey ooo.
99  Forum / Relationships & Romance / Re: AS A GUY HAVE ANY GIRL EVER USED U AS AN ASSIGNMENT B/F on: 11-03-2011 04:10 PM
I no undastand ooo.
100  Forum / Relationships & Romance / Re: HAVING SEX WHILE MENSURATING on: 11-03-2011 03:49 PM
I hia
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8